lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu i dey – darcslim

Loading...

intro:
guy people dey go through alot o
(i swear down my guy)
you go just see person like this, e face dey normal, but people they go through…
(deep down, if everybody start dey tell you wetin dey sup for their life ehn, but if you still ask them how far)
they go say fine
(they go say i dey)
(that thing just funny, e dey like default setting)
i swear… omo guy
(if you call your guy now now, something fit dey do am but if you ask am how far, now now just call am, you go hear say, i dey)
na so na, discussion no dey bring solution but wetin we go do, you go just answer them i’m fine, i’m finе
(who wan help you, n0body my guy, i swear o, just bottle your sh*t up o, my guy)

[vеrse 1]:
what is life for me?
post nysc, been submitting cvs
data still chopping my money
my small 2k, 3k, wey i use dey see face
from this graphic design something
i dey find 9 to 5 but i despise working
cos that sh*t go take my time
time i fit use rhyme wordings
but i no get job, so no dey ask me what’s up

[bridge]:
cos behind every i dey na person wey dey lie
how far, i’m fine, na person wey dey cry
many people walking closets hiding sh*t with a smile
if you relate to a line, play this back one more time, bruh
and that ain’t a chorus
just want to get some sh*t out my mind
till the music gets so big, it can actually pay my bills
i need to find money
cos i no fit chop rhymes or i go die hungry
[verse 2]:
before now i didn’t have music out on spotify or soundcloud
artists pay for studio time while i record on bandlab
beatstars i don’t have cash to cop these beats
so i’m on youtube, searching free for profit beats
my bro called me, buddy, life is going roughly
i need sudden money, could you run it for me?
then he told his story, i couldn’t help but note
this the same dude who cracked all the jokes
whenever we hung out, him and the folks
bruh, he literally smiles the most
see if them no tell you, man you no go know
so this song’s for the people going through the most
i don’t know how big your problems are
but if you’ve looked up to the sky
and tried to blink multiple times
just to stop them tears from falling down
make you no worry now, you’ll be fine
but i don’t know about me, see
i swear to god i put my heart in this song
can’t even pray no more, i get distracted with thoughts
been saying thank you jesus for 45 seconds
vain repetitions, switch it up, i worship you lord
my mind’s racing through a plan b
grab my lappy, wey i been dey use for graphic
do some magic, turn am to device for scamming
and if i catch that white man on ig
i’ll make his money vanish
cos na wetin belong to caesar i dey come collect
my eyes don red, e be like na wall socket
and right now i fly pass elon musk rocket
i launch pad, drop token, you connect wallet
and i’ma, dip with your funds, no dey form rugged
cos i’m the ogb, shey you wan collect?
but i left these thoughts at the chum bucket
and if them ask me how far
i go still tell them say i dey
cos i dey
and f*ck a plan b, i put it all on plan a
plan a
outro:
(phone ringing)
voice 1: h*llo
voice 2: h*llo guy
voice 1: ayy big man, what’s good?
voice 2: how far na?
voice 1: omo i dey o, how your side how you na?

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...