lirik lagu biggest backside – davido
yeeeeeh!
eh eh eh
e fit be my mind
e fit be my eyes
but i’m just looking for an angel in the sky
i’m just looking for a girl with my eyes when i’m high
no be girl wey go tell me bye bye
i want a girl wey go open wey go turn me high high
you no dey look another man side
i’m just looking for the omo with the biggest backside
(biggest backside)
and i’m just looking for the omo with the biggest backside
i gat my eyes on the prize no be lie baby girl shake your b*tt for me
you know the girls come around every night wey you know young john burning
is davido with the praises just having fun
with young money
i put it down on the stage for my fans and you know dem girls love it
i remember looking up to don jay
don’t get me wrong i still look up to don jay
now my gbedu dey bam from here to bombay
i’m living large dey no born me to complain
e fit be my mind
e fit be my eyes
but i’m just looking for an angel in the sky
i’m just looking for a girl with my eyes when i’m high
no be girl wey go tell me bye bye
i want a girl wey go open wey go turn me high high
you no dey look another man side
i’m just looking for the omo with the biggest backside
(biggest backside)
(biggest backside)
i’m just looking for the omo with the biggest backside
if love is a crime lock me for prison
throway the key jam it for frisson
my love for you na every season
the way you move dey make me dey greasing
she tell me say she want the coco
i tell am say owo ni koko
she tell me say she want to go go
she want to go to a place in the after westsides
girl i can do this normally
but for you i travel so far
girl your bom*bom dey
e dey make my head dey scatter
i go live another day
just to view your biggest baka
omo you gat to love it
omo i want to love it
e fit be my mind
e fit be my eyes
but i’m just looking for an angel in the sky
i’m just looking for a girl with my eyes when i’m high
no be girl wey go tell me bye bye
i want a girl wey go open wey go turn me high high
you no dey look another man side
i’m just looking for the omo with the biggest backside
(biggest backside)
and i’m just looking for the omo with the biggest backside
(biggest backside)
and i’m just looking for the omo with the biggest backside
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the mountain goats › lirik lagu for the krishnacore bands – the mountain goats
- kumpulan lirik lagu dudek p56 › lirik lagu nie ma nic w tym chorego – dudek p56
- kumpulan lirik lagu nikky santoro › lirik lagu suizid – nikky santoro
- kumpulan lirik lagu marlon craft › lirik lagu still speakin’ (black milk’s outro) – marlon craft
- kumpulan lirik lagu occulta sententia › lirik lagu immagina – occulta sententia
- kumpulan lirik lagu damian marley › lirik lagu intro – damian marley
- kumpulan lirik lagu il genio › lirik lagu la percezione del buio e della luce – il genio
- kumpulan lirik lagu lawd inna works › lirik lagu born to win – lawd inna works
- kumpulan lirik lagu redkeys music › lirik lagu karakolda – redkeys music
- kumpulan lirik lagu asky › lirik lagu była sobie parówka – asky