lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu precision – davido

Loading...

my time and my energy
don′t waste on n0body
’cause i dey try sort myself

and you for like sort yourself (shekpe)

na person wey get money dey carry shoulder gan
eni t′oba l’owo l’aye loma n gbera gan
and i dey move with precision, i go carry you along
bebe nlo
thank god say me i get god

oya, yeah
iwo t′oba l′owo na’wo e soke
no go think am, na′wo e soke
f’araya, ko na′wo e soke
jogodo, sungba, na’wo e soke

iwo t′oba l’owo na’wo e soke
no go think am, na′wo e soke
f′araya, ko na’wo e soke
jogodo, sungba, na′wo e lo

i dey with shizzi as the vibe dey go (shizzi)
energy on point, we dey jam dey go
see thе fine fine girls, dem dеy eye me oh
but, i no send, i dey carry go (i dey carry go)
k’oma lo gbe mi s′owa, awa carry gan
aye yi o ni baje oh, maro lo oh
as i dey here oh, dey here
i’m counting my blessings

my time and my energy (e*yo)
i don′t waste on n0body (e*yo)
’cause i dey try sort myself (e*yo)
so you for try sort yourself (e*yo)
mo ni gege shi*gege (e*yo)
make n0body come dey waste my time (e*yo)
’cause i dey try sort myself (e*yo)
oya, k′alo, j′ama j’aye lo, yeah*eh

na person wey get money dey carry shoulder gan (e*yeah)
eni t′oba l’owo l′aye loma n gbera gan oh (kobo)
and i dey move with precision, i go carry you along
bebe nlo
thank god say me i get god

oya, yeah
iwo t’oba l′owo na’wo e soke
no go think am, na’wo e soke
f′araya, ko na′wo e soke
jogodo, sungba, na’wo e soke

iwo t′oba l’owo na′wo e soke
no go think am, na’wo e soke
f′araya, ko na’wo e soke
jogodo, sungba, na’wo e lo

my time and my energy (e*yo)
i don′t waste on n0body (e*yo)
′cause i dey try sort myself (e*yo)
so you for try sort yourself (e*yo)
mo ni gege shi*gege (e*yo)
make n0body come dey waste my time (e*yo)
’cause i dey try sort myself (e*yo)
oya, k′alo, j’ama j′aye lo, yeah*eh

na person wey get money dey carry shoulder gan (e*yeah)
eni t’oba l′owo l’aye loma n gbera gan (kobo)
and i dey move with precision, i go carry you along
bebe nlo
thank god say me i get god

oya, yeah
iwo t’oba l′owo na′wo e soke
no go think am, na’wo e soke
f′araya, ko na’wo e soke
jogodo, sungba, na′wo e soke

iwo t’oba l′owo na’wo e soke
no go think am, na’wo e soke
f′araya, ko na′wo e soke
jogodo, sungba, na’wo e lo

my time and my energy (e*yo)
i don′t waste on n0body (e*yo)
’cause i dey try sort myself (e*yo)
so you for try sort yourself (e*yo)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...