lirik lagu u (juju) – davido
[hook: davido]
if no*if no be you
wey dey ginger my body
coolu my body
sweet my body, yeah
if no*if no be you
wey dey ginger my body
coolu my body
sweet my body
[chorus: davido]
i cover you
you dey do me like juju dey worry me
juju dey, do me like juju worry me
i cover you
oh, you dey do me like juju dey worry me
juju dey, do me like juju worry me
[verse 1: davido]
no go tell you tu le jo (tu le jo)
jowo, baby jowo
do anything for ya
say my love is sure
say make you go check your balance
’cause i go dey send the allowance
stеady, steady gan
you know say the money tall
how much you wan chop o?
wеy i no get o
you dey do me like juju dey worry me
you dey do me like juju dey worry me
wetin they wan talk o
you dey do me jazz o
you dey do me like juju dey worry me
you dey do me like juju dey worry me
[hook: davido]
if no be you
wey dey ginger my body
coolu my body
sweet my body, yeah
if no be you
wey dey ginger my body
coolu my body
sweet my body
[verse 2: skepta]
yeah
say she want big smoke
baby, you want me?
well you can get this g*wagon here for free
see when these guys were switching sides like halftime
you’re one of the only people that were there for me
no cap, you worry when you don’t hear from me
i know that communication is rare for me
i’m so [?], that to be honest when you whipping the egusi like that
you already know that [?] must come back
don’t get lost in the illusion
baby sit down, stop jumping to conclusions
you never had a top boy in your family like me
so i understand the confusion
we getting money, feeding my people no apology
every minute at the day god is calling me
i never sleep over sabi dey worry me, ah ah
[chorus: davido]
i cover you
you dey do me like juju dey worry me
juju dey, do me like juju worry me
i cover you
oh, you dey do me like juju dey worry me
juju dey, do me like juju worry me
[outro]
you, you, you, you
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bad waitress › lirik lagu what do i want? – bad waitress
- kumpulan lirik lagu dark polo gang › lirik lagu età d’oro – dark polo gang
- kumpulan lirik lagu bieg man › lirik lagu changes – bieg man
- kumpulan lirik lagu white house records › lirik lagu 1000 osób – white house records
- kumpulan lirik lagu zach boucher › lirik lagu autumn – zach boucher
- kumpulan lirik lagu planetshakers › lirik lagu prophesy (live in melbourne) – planetshakers
- kumpulan lirik lagu devin shamel › lirik lagu tonight – devin shamel
- kumpulan lirik lagu vipansh › lirik lagu doing it right – vipansh
- kumpulan lirik lagu s g the inspiration man › lirik lagu patience – s.g. the inspiration man
- kumpulan lirik lagu ghazzar mamlouk › lirik lagu samaka – ghazzar mamlouk