lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu unavailable ((live) vevo session performance) – davido

Loading...

[intro]
eh*eh*eh*eh*eh

[chorus]
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)

[verse]
and i sorry for who wan (who wan), who wan gbe my matter s’ori
i’m only human (human), so make n0body para, oh
say i carry woman (woman), shey na man wey i for carry?
f*ck all the rumours, abi e get when i talk say i be pastor
mm (yеah*yeah), if you know, you, oh
the kind work, if it’s not owo (woah*woah)
i can’t talk ’cause, owo ni koko (koko)
adе dey your dey, me, i dey for the dey, girl, i’m unavailable

[chorus]
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
[outro]
dem no dey see
dem no dey see
dem no dey see
dem no dey see

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...