lirik lagu unavailable (major lazer remix) – davido
[intro]
baddest
you know
eh*eh*eh*eh*eh
tune into the king of sounds and blues
initiating rage process
[chorus: davido]
i’m unavailable
dem no dey see me
i’m unavailable
dem no dey see me
i’m unavailable
dem no dey see me
i’m unavailable
dem no dey see me
[verse 1: davido]
and i sorry for who wan (who wan), who wan gbe my matter s’ori
i’m only human (human), so make n0body para, oh
say i carry woman (woman), shey na man wey i for carry?
f*ck all the rumours, and e get when i talk say i be pastor
mm (yeah*yeah), if you know, you, oh
picker one, if it’s not owo, oh
i can’t talk ’cause, owo ni koko (koko)
i dey dеy your dey, me, i dey for thе dey, girl, i’m unavailable
[chorus: davido]
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me
[drop]
unavailable
dem no dey see
unavailable
dem no dey see
unavailable
dem no dey see
unavailable
[verse 2: musa keys]
them streets be complicating my life, i don’t have no time, sana
come see me shining, got too many birds on my ig
i’m changing my life, oh, got my mama proud, innit?
she kept me going, this fame took all my freedom omo
’cause i’m a big propeller, save your rumors
girl go jealous, got a big banana
i’m a big propeller, save the rumors
girl go jealous, got a big banana
’cause i’m a big propeller, save the rumors
girl go jealous, got a big banana
i’m a big propeller, save the cheddar
f*ck their father, chiki*chi*chiki*chi*chi
[bridge: musa keys]
[non*lyrical vocals]
[chorus: davido]
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me (dem no dey see)
i’m unavailable (unavailable)
dem no dey see me
i’m unavailable
[outro: musa keys]
[non*lyrical vocals]
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu hate squad › lirik lagu kill – hate squad
- kumpulan lirik lagu nora nygard › lirik lagu smell ya later, generation face tat! – nora nygard
- kumpulan lirik lagu crowded house › lirik lagu love this life (home demo) – crowded house
- kumpulan lirik lagu softspoken › lirik lagu where the heart belongs – softspoken
- kumpulan lirik lagu los huracanes del norte › lirik lagu cuando andes buena y sana – los huracanes del norte
- kumpulan lirik lagu sed tr › lirik lagu karamel – sed (tr)
- kumpulan lirik lagu busta rhymes › lirik lagu woo hah!! got you all in check (fila mix 3) – busta rhymes
- kumpulan lirik lagu vli weezy › lirik lagu somom | سموم – vli weezy
- kumpulan lirik lagu sacred oath › lirik lagu counting zeros – sacred oath
- kumpulan lirik lagu jj wilde › lirik lagu bushweed – jj wilde