lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu trouble – dazee owo

Loading...

#intro
so dem call me dazee owo
connect music worldwide
(omo ade)
#instrumental
#pre*chorus
i no dey think say i sabi pass
opportunity lemi wa lor
steady on my grind
mo fe ni cash
mama be the reason wey me grind o
no beaf me
injure me
even tho you call yourself alujonu
ire ton bo
ole stop eh
watin my eye dan see
mole talk eh
na my problem so i go solve eh
if you don’t fall how you wan rise on
no regret just a lesson
jamajama is compulsory
shebi na the mullar we dey fight for
we dey fight for

#chorus
owo ni mon wa oo
hmm hmm
na money i dey find o yeah
owo ni mon wa oo
hmm hmm
tell me how i wan dey find trouble
find trouble
find trouble hmm hmm
#verse
papa dey
mama dey for road
waytin she dey find if no be money
e no dey easy
mo ko fe ko mo ni
mo ko fe ko mo ni
shebi na the boy dem dey talk ooo
ebi lonpa lose kako
even though e tough i no dey stay fold
anyhow e be make e sup oo
show me the way to the top
when you get there no go rush oo
garagara no do life
brother ko calm down
make you no forget say anu lorigba
some people dey dem never chop since two days
if you no get today you go get tomorrow
so wipe that your tears
god go clear your sorrow

#chorus
owo ni mon wa ooo
hmm hmm
na money i dey find ooo
owo ni mon wa ooo
hmm hmm
tell me how i wan dey find trouble
find trouble
find trouble hm hm
connect music worldwide

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...