lirik lagu ikebe – d’banj
filee
(yo)
hmm
(yo rexxie pon dis one)
i’m d’banj, yeah
filee, bless it
oh lord help me, oh lord help me
oh lord (oh lord), help me (help me)
i no wan sin (i no wan sin), i beg you please (i beg you please)
oh lord (oh lord), help me (help me)
i beg you please (i beg you please), i no wan sin (i no wan sin)
ikebe wa leyin (o wa)
o wa leyin (o wa)
ikebe por leyin (o por por por)
o nbe leyin (o por)
ikebe wa leyin (o wa)
o wa leyin (o wa)
i tell my body say, “no go die for this ikebe”
lomi da da oh, lami*lami da da oh
fun mi paa paa, fun mi*fun mi paa paa oh
lami da da, lami*lami da da oh
i tell my body say, “no go die for this ikebe”
my head, my knees and toes
baby, bend down low and touch your toes
no one has to know
just close the door
omoge, shut the door (hmm)
i tell my body say, “no go die for this ikebe” (ayy, ehn)
this kind ikebe person never see (huhn)
this kind ikebe fit change your destiny (yayy god)
e plenty for front, e plenty for back (ooh)
no go die for this ikebe
ikebe wa leyin (o wa)
o wa leyin (o wa)
ikebe por leyin (o por por por)
o nbe leyin (o por)
ikebe wa leyin (o wa)
o wa leyin (o wa)
i tell my body say, “no go die for this ikebe”
lomi da da oh, lami*lami da da oh (oshey)
fun mi paa paa, fun mi*fun mi paa paa oh (ohh*oh*hh)
lami da da, lami*lami da da oh (ehn)
i tell my body say, “no go die for this ikebe” (migbo)
my head, my knees and toes
baby, bend down low and touch your toes (oshey, gbaa)
no one has to know (hmm)
just close the door (filee)
omoge, shut the door
i tell my body say, “no go die for this ikebe”
this kind ikebe person never see (yeah, yayy)
this kind ikebe fit change your destiny (yayy god)
e plenty for front, e plenty for back (ehn, ooh*yeeba)
no go die for this ikebe (migbo)
this kind ikebe person never see (never)
this kind ikebe fit change your destiny (yayy god)
e plenty for front, e plenty for back (gba, ooh)
no go die for this ikebe
(spyritmyx)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ayberk ata kuzeyli › lirik lagu çelik freestyle – ayberk ata kuzeyli
- kumpulan lirik lagu aresh banaji › lirik lagu designing the future of work – aresh banaji
- kumpulan lirik lagu mega mindy › lirik lagu zonder dieven – mega mindy
- kumpulan lirik lagu om la luna › lirik lagu visători – om la lună
- kumpulan lirik lagu berguzar korel › lirik lagu küçüğüm – bergüzar korel
- kumpulan lirik lagu moltisanti › lirik lagu good luck, mr. wick. – moltisanti
- kumpulan lirik lagu no deities › lirik lagu bullet holes – no deities
- kumpulan lirik lagu issy wood › lirik lagu ask again – issy wood
- kumpulan lirik lagu nokris › lirik lagu abaddon – nokris
- kumpulan lirik lagu qthemarker › lirik lagu kid again – qthemarker