lirik lagu obimo (my heart) – d’banj
hey i’m d’banj
say na
kayswtich
obodo oyinbo oh oh oh
kanyi na tana
toba turkey
oga bar tender
where the hennessey
because today
i want to jolly
she dey make me feel like to spend my money
chukwu gozie mbasi furugi
ha obi mo
ine memo bi gim gim gim
ha obi mo
from january to december sosogi
ha obi mo
after our wedding obodo oyinbo
ha straight obi mo ha
baby come make we chill
this loving is for real
you and i
only you and i
ayigewewulu
wewe kwegima
cause a man that findeth a wife
has found a very good thing wa yoma
so hold my hands
oya make we dancе
as we dey celеbrate in advance
i don turn your number one fan
so hold my hands
oya make we dance
as we dey celebrate in advance
i don turn your number one fan
kanyi na tana
toba turkey
oga bar tender
where the hennessey
because today
i want to jolly
she dey make me feel like to spend my money
chukwu gozie mbasi furugi
ha obi mo
ine memo bi gim gim gim
ha obi mo
from january to december sosogi
ha obi mo
after our wedding obodo oyinbo
ha straight obi mo
my baby make you no dey wait
no chere kambia
let us celebrate
this love wey we dey share
my darling dance anyhow you want to
today na your day
me i go dance very well
cuz you don make my day
ebi ebi ru le ebi ebi
you will be my baby
ebi ebi ru le ebi ebi
you will be my lady
ebi ebi ru le ebi ebi
you will be my lady
ebi ebi ru le ebi ebi
you will be my
kanyi na tana
toba turkey
oga bar tender
where the hennessy
because today
i want to jolly
she dey make me feel like to spend my money
chukwu gozie mbasi furugi
ha obi mo
ine memo bi gim gim gim
ha obi mo
from january to december sosogi
ha obi mo
after our wedding obodo oyinbo
ha straight obi mo
chukwu gozie mbasi furugi
ha obi mo
ine memo bi gim gim gim
ha obi mo
from january to december sosogi
ha obi mo
after our wedding obodo oyinbo
ha straight obi mo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu khel pangilinan › lirik lagu everything i own – khel pangilinan
- kumpulan lirik lagu fame on fire › lirik lagu heavy – fame on fire
- kumpulan lirik lagu got7 › lirik lagu sign – got7
- kumpulan lirik lagu zoel › lirik lagu palo santo – zoel
- kumpulan lirik lagu nevro › lirik lagu meduse – nevro
- kumpulan lirik lagu stick and poke › lirik lagu giving up on you – stick and poke
- kumpulan lirik lagu 1347 › lirik lagu #zima1347 – 13/47
- kumpulan lirik lagu the homie teez › lirik lagu doing your thing – the homie teez
- kumpulan lirik lagu thalia › lirik lagu frutas – thalía
- kumpulan lirik lagu trh enzo › lirik lagu friendzone – trh enzo