
which way to go - d'banj lyrics
gee!
more cross on my neck!
uh*uh, uh
uh*uh, uh
uh*uh, uh
uh*uh
i don see, i don see so many things for my life
abeg o, make you no make the same mistake wey i make
my mama say, life e no dey as easy as me i think
i do like say i no hear, i just dey waka like mumu
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go promise wetin them no fit do
when i start no be wetin i bargain o
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go mislead you like devil
when i start no be wetin i bargain o
i’ve been hustling on the street, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
i’ve been doing this music, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
for this life, i don strive, i don try
but i just dey waka
in daytime, in nighttime, i meet people
but i just dey waka
some like us, some hate us, some jealous
but i just dey waka
where i dey go? where we dey go? if you know, me i no know
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go promise wetin them no fit do
when i start no be wetin i bargain o
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go mislead you like devil
when i start no be wetin i bargain o
i’ve been hustling on the street, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
i’ve been doing this music, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
Random Song Lyrics :
- carpe dies - otm (on the move) lyrics
- screen time overload - royal coda lyrics
- bigg slapp - bhris oeaux lyrics
- no difference - drex davis lyrics
- prima aus dänemark - franzi25 lyrics
- подруга анархиста (the anarchist's girlfriend) - княzz (knyazz) lyrics
- berserker - acid mammoth lyrics
- plead the fifth - sunshine christo lyrics
- intensidad - silvestre y la naranja lyrics
- pyschosocial - selfmxdebless lyrics