lirik lagu which way to go – d’banj
gee!
more cross on my neck!
uh*uh, uh
uh*uh, uh
uh*uh, uh
uh*uh
i don see, i don see so many things for my life
abeg o, make you no make the same mistake wey i make
my mama say, life e no dey as easy as me i think
i do like say i no hear, i just dey waka like mumu
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go promise wetin them no fit do
when i start no be wetin i bargain o
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go mislead you like devil
when i start no be wetin i bargain o
i’ve been hustling on the street, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
i’ve been doing this music, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
for this life, i don strive, i don try
but i just dey waka
in daytime, in nighttime, i meet people
but i just dey waka
some like us, some hate us, some jealous
but i just dey waka
where i dey go? where we dey go? if you know, me i no know
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go promise wetin them no fit do
when i start no be wetin i bargain o
as i dey waka dey go, i don meet many people
some of them sef worst pass evil
them go mislead you like devil
when i start no be wetin i bargain o
i’ve been hustling on the street, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
i’ve been doing this music, mama told me not to do it
now i don’t know which way to go
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
which way to go (which way to go)
this music o (this music o)
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
i say me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know, ah
me i no know, ah, me i no know
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dependence › lirik lagu can i make you stay? – dependence
- kumpulan lirik lagu chelsea grin › lirik lagu four horsemen – chelsea grin
- kumpulan lirik lagu no neim feat la milicia t a n g › lirik lagu tepic – no neim feat. la milicia & t.a.n.g.
- kumpulan lirik lagu desires › lirik lagu crux – desires
- kumpulan lirik lagu the avalanches › lirik lagu sunshine – the avalanches
- kumpulan lirik lagu area 11 › lirik lagu nebula – area 11
- kumpulan lirik lagu game › lirik lagu gang signs – game
- kumpulan lirik lagu dependence › lirik lagu remember what we’ve had here – dependence
- kumpulan lirik lagu barbie › lirik lagu dreamtopia – barbie
- kumpulan lirik lagu reeko squeeze › lirik lagu ring ring – reeko squeeze