high vision - deee banks lyrics
intro ;
gbe mi cho
it’s reystar records
eledumare, gbe mi cho
gbe mi chooo
it’s wizzybeatz
⸻
verse 1 ;
shoutout to big 7
i been dey hustle 24/7
’cause i get high vision, wild dreams
many things wey eyes don see
no matter the wahala weh life bring
i still go shine, i still dey think big
high vision, wild dreams
nothing fit k!ll my belief
make the money plenty
i no fit stop, i no fit quit
shebi na you dey criticise me
you go shock when i start to dey chill
with your favourite celebrity
⸻
chorus ;
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
⸻
verse 2 ;
i no go stop till i hammer
till my blessings loud like thunder
step by step, i go climb ladder
even when life wan show me wahala
i dey gallant like oluwa burna
na my pikin name i use do my records
i never get billions
as i dey sing this song
see me, i no dey foor
the money go still long
shebi na you dey criticise me
you go shock when i start to dey chill
with your favourite celebrity
⸻
chorus ;
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
oh lord, guide my mission
wild dreams, high vision
no competition
n0body can be me
Random Song Lyrics :
- drug love - somber lyrics
- ja vs. ja - zuzkol lyrics
- 左耳 [搶聽] (left ear/listening) - jane huang lyrics
- 죽기 전에 죽지 않아 (what u want) - tiger jk lyrics
- soirée étudiante - 12mé lyrics
- pineapples - yung pasta lyrics
- holiday - hannah arterton lyrics
- all about the power - s-preme lyrics
- storming revolution - bodyfarm lyrics
- 0.00 (mezzanotte in punto stronzo) - mostro lyrics