lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu every day – deejaydcozy & j2wice

Loading...

na na na ye! ye! ye!
it’s j2wice the baddest producer,

rain rain go away
come another day eh
me and ma mens
we come here to play
we dey cut am everyday
rain rain go away
come another day eh
me and ma mens
we no come here to play
we dey cut am everyday
so we dey bye-bye

we dey cut bottles

we put calls,
if you like put calls
we dey bye-bye
we dey cut bottles
we dey

if u think say i dey lie
put call we dey

we dey bye-bye
we dey cut bottles
we dey
if u think say i dey lie
put call
you go know say (we dey)
we dey do things, we dey eh

as i come here today me and my guys
we no come here to play

if you luk well you go see say the bannies dem dey
if you think say i dey play, you go know you go know say.
ask kiki you go know gbela di ki you go know say we

the boiz wey pop, ahah… eh…
o no, no, no ooo…
money e dey… eh money e sweet ooo
but if you no work, you no go chop oooo sing

rain rain go away

come another day eh
me and ma mens
we come here to play
we dey cut am everyday

rain rain go away
come another day eh
me and ma mens
we no come here to play
we dey cut am everyday
so we dey bye-bye,
we dey cut bottles
we dey put calls,
we dey
if you like put calls
we dey bye-bye,
we dey cut bottles
we dey
if u think say i dey lie
put call
we dey bye-bye,
we dey cut bottles
we dey
if u think say i dey lie put call
you go know say (we dey) we dey do things, we dey eh

any time you notice you say i’m on low key
you fit call me daddy shokey…
i dey on my right key
any time you notice you go see am low key
i dey daddy shokey cause everyday i dey pop tinx yah
gbela di ki (if you) bia di ki you go know say i

dey put call o you go know say my life dey bubble oo
every time i dey on tinx & tinx ah.
if you ask it frank oo you go know say i dey on
a rank o, everyday i dey on ma frank o ye ye ye eh

miri mi doodoo ti doo ooo (miri miri doodoo ti doo ooo)
miri mi doodoo ti doo ooo(miri miri doodoo ti doo ooo eh)
miri mi doodoo ti doo ooo (miri miri doodoo ti doo ooo)
miri mi doodoo ti doo ooo(miri miri doodoo ti doo ooo eh)
i dey on my lowkey
me & my men on the low key
every day night & day we dey low
if you think say i dey lie, gbela di ki
j2wice oo oh no no no no.
people dey popping something
every day popping something
ask
dj sway
ask
playbobo
people dey ask
people ask
every day popping things
j2wice o j2wice o (miri miri doodoo ti doo ooo)
i dey do beat i dey sing song
i dey burst rhymes i dey shoot video oooo
god dey bless me ooo
gbela di ki
oya gbela di ki

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...