lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu oyoyo – deekid

Loading...

baby this your body give me trouble
make a man dey want to start to humble
hennessy for cup gimme double
baby me i no like trouble

dance oyoyo
move oyoyo
shake oyoyo
you make dem man go loco

dance oyoyo
move oyoyo
shake oyoyo
you make dem man go loco

iworiwo, iworiwo, na for your love i dey pariwo
iworiwo, iworiwo, p-ss me your love make o carry go

my love
carrry go
give me all your love make i carry go
anywhere you go i go follow go
anyhow you want i go give you oh
in the morning abi in the night ohh
in the noon oh i’ll be by your side oh
in the morning abi in the night oh
in the noon oh i’ll be by your side oh

fine girl wetin you dey wait
make we link up for my place
fine girl wetin you dey wait ohhh
make we link up for my place

dance oyoyo
move oyoyo
shake oyoyo
you make dem man go loco

dance oyoyo
shake oyoyo
move oyoyo
you make dem man go loco

iworiwo, iworiwo, na for your love i dey pariwo
iworiwo, iworiwo, p-ss me your love make o carry go

baby this your body give me trouble
make a man dey want to start to humble
hennessy for cup gimme double
baby me i no like trouble

rotate oh rotate, pino pino with your low waist
rotate oh rotate oh, pino pino with your low waist
rotate nwa rotate oh , pino pino with your low waist
rotate nwa rotate , pino pino with your low waist

dance oyoyo
move oyoyo
shake oyoyo
you make dem man go loco

dance oyoyo
shake oyoyo
move oyoyo
you make dem man go loco

iworiwo, iworiwo, na for your love i dey pariwo
iworiwo, iworiwo, p-ss me your love make o carry go

iworiwo, iworiwo, na for your love i dey pariwo
iworiwo, iworiwo, p-ss me your love make o carry go

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...