lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu work and pray – deeo

Loading...

intro
aje
oh no no
(jo kiri jor, jor kiri jor o ye ye, jor kiri jor o jo jo kiri jor o

hook
i say the table no de turn again
double your hustle upgrade your sit
i talk to jah cuz he know my pain
i no de slumber i no de sleep
4 years i don dey this street
which year wey the boy go blow
if you no go mehn you no go know

chorus
chale work and pray
you know say no be by power or by might now na
we de pray for grace
we de pray for grace o ye ye
make the hustle pay
many things i do see for this life na na
dakun show me the way
as i de work and pray o ye ye

verse
what shall it profit a man if e no make money
get the bread everybody na your paddy
no hate on your neighbor pray for everybody
no go do another man evil just to make money
omo na who wear shoe know
where e dey pain am
when the hustle don de pay ogbeni no go dull am
any door wey dem lock omo i go break am
365 on the grind i just to get the paper
if one hustle no pay guy try another
wetin no k!ll you go always make you wiser
na you be the pipe
oluwa na the plumber
greens on the other side
n0body wants to give a ladder
plenty pressure man don de face
the only peace i de get
e dey come from my bladder
i don’t care about the leg work
ghetto boy like me i’m just trynna get the networth

chorus
chale work and pray
you know say no be by power or by might now na
we de pray for grace
we de pray for grace o ye ye
make the hustle pay
many things i do see for this life na na
dakun show me the way
as i de work and pray o ye ye

verse
tea wey i no wan drink na poverty
so i de hustle and pray for the proper tea
everything for this life na vanity
omo boy me i like die inside my property
me and foreign been de trek go ojota
perform for shows and them no go give us raba
who be your bro men your bro de for yaba
when i dey broke mehn you no de loan me raba

(hook)
every morning go on my knees and pray
thank god for another day
only god know where i for day
i see the progress so i can’t complain x2

chorus
chale work and pray
you know say no be by power or by might now na
we de pray for grace
we de pray for grace o ye ye
make the hustle pay
many things i do see for this life na na
dakun show me the way
as i de work and pray o ye ye

outro

chale work and pray
you know say no be by power or by might
noooo
i de pray for grace i dey
i de pray for grace o ye ye
oh no
dee’o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...