lirik lagu lálę friday – dellopapi
phone call discussion intro:
lale friday x3
dellopapi bebe
verse 1-
osheey
lalę friday ojo yen
called a fine babe to shaye
borrowed benz from chibuzo
just to form bobo alaye
baby are you ready for the parry
i borrow money from oga turari
after everything she said no
moni o pari
i use my salary buy moet
naso the babe con dey rush o
but this is just to 8
she say she get house phobia
coz i get two face but i no innocent
man’s not 50 i got 2 cents
holy boy mode i present
verse 2
all those ones are fornication and my daddy is a prophet (oh no)
my body is a temple and i don’t really like men to visit (that’s so)
after all these faaji i go to my house it has finish (yesso,)
i heard you always p-ss and play babes like maradona ehn
ye evil doers of the night will not see rest
i thought this night is only for chills and flex
you didn’t tell me you wanted s-x
nnamdi i’m disappointed i have vex
next time biko fess try to s-xt
i pitied you to drink your moet sef
your address is doggy road 69 roundabout
i don’t want to visit there
lale friday got boring
morope mo ma jaye foreign
lale got boring
she say i’m going home and don’t call me
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu golpe a golpe › lirik lagu tu foto – golpe a golpe
- kumpulan lirik lagu astion › lirik lagu with me – astion
- kumpulan lirik lagu lily harrington › lirik lagu shatter – lily harrington
- kumpulan lirik lagu sonya june › lirik lagu i got you – sonya june
- kumpulan lirik lagu dartyfly › lirik lagu сгорающие до тла (burning to the ground) – dartyfly
- kumpulan lirik lagu stanislav hlozek petr kotvald › lirik lagu vrať se k dětským hrám – stanislav hložek & petr kotvald
- kumpulan lirik lagu kanye west › lirik lagu god level (tony williams refrence track) – kanye west
- kumpulan lirik lagu temp › lirik lagu theme song – temp.
- kumpulan lirik lagu yalke ילקה › lirik lagu קוגה שמן – yalke – ילקה
- kumpulan lirik lagu riak › lirik lagu nanny – riak