lirik lagu if i hit – delphik onthis
first of all if i hit i go go church
put everything aside then i thank god first
m3k)) aa ak) tena anim na pastor 3hu s3 may3 fresh
af3e collection nso mek) aa m3 sign cheque
if i hit ehhh i go change ma closet
fresh jeans fresh tops n0be foos sef
original nkoa forgeti synt3
mek) yi me ti aa m3yi style biaa mep3
if i hit eh, ma parents go feel ruff
if they meet demma paddies dem go do m-ff
anytime i come around dem go show love
ago multiply money spend for dema head top
if i hit , i never go sell ma boys out
so ma real ones make u never get doubts
i no fit mention names cos the boys chaw
and if u never gimme a hand then get the f-ck out
if i hit ,edey means say i go be famous
ok den all ma haters go fit kiss ma -n-s
if i hit ehh,the women we go norr
ohh naa 3no de3 ma woman go bore
(if i hit ehhh …..hmm if i hit ehhh…if i hit ehhh)
if i hit , ma woman go be different person
she dey go bath sef wob3 hu ne dressing
ago hire chef she never go go the kitchen
and if u see am for town uno go fit show am notin
if i hit, ma young ones go be dbees
n0body ever go sack dem school fees
every month om’account mu b3y3 too sweet
somebody try mess with them nana 6feet
if i hit ehh investment zalaa
m3y3 ne s3 messi ne barcaaa
mek) bank biaa i never go talaaa
)mo anb3hw3 me aa mede mesika b3 k) kraa
if i hit ehh, hmmm dem no go see me sef
wofr3 me aa menfii ago sh3da fake deaf
ma chick en mind for dey make we give birth
the earlier the better cos i go love born ten
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu takizava dekma › lirik lagu дышать тобой (breathe you) – takizava & dekma
- kumpulan lirik lagu domameno › lirik lagu dang3r – domameno
- kumpulan lirik lagu lil darkie › lirik lagu *save your soul – lil darkie
- kumpulan lirik lagu les vieilles salopes › lirik lagu le sceptre – les vieilles salopes
- kumpulan lirik lagu triddana › lirik lagu dare to tame me – triddana
- kumpulan lirik lagu the gibson brothers country › lirik lagu your eyes say his name – the gibson brothers (country)
- kumpulan lirik lagu beartooth › lirik lagu dead (swingcore jazz) – beartooth
- kumpulan lirik lagu bailey bryan › lirik lagu rip – bailey bryan
- kumpulan lirik lagu mr spazzer › lirik lagu him – mr. spazzer
- kumpulan lirik lagu ohdamnvader poseidon my name › lirik lagu сессии (sessions) – ohdamnvader & poseidon my name