
new wave - deshinor lyrics
deshinor – new wave [lyrics]
intro:
deshinor leleyi oo
matt west side le le leyi o
verse 1:
i live my life like i no know tomorrow
tomorrow eh
remember the pain and forget the sorrow
the sorrow
and if you get make you no they form o
me and my team see we no dey dull o
i get money see i no they form o
i get mummy she they pray to god o
right now
i’m on a new wave o
eh, brother keep the change o
ah, waiting for my range o
haa haa eh
chorus :
where you been they when i no get kobo?
yeh see
omo mo ja and i no be bolo
rara o i no be bolo
ma sunmomi rara ma sunmomi yei yei ye
if you no wish me well oo
ka won temi ko sunmomi yeh
ko bo sagbo
one time
eje knuckle danu oo
eje knuckle danu one time
eje knuckle danu oo
chop the knuckle chop the knuckle yeh
one time
eje knuckle danu oo
eje knuckle danu yea
eje knuckle danu oo
bridge:
play the music now yea yea
ahhhh
let the music play all night yea yea (x2)
play the music na na na na na na na
ahh
verse 2:
don’t you look down on your fellow brother eh
if you they tasty he go fit give you water eh
aiye yi lo, bi tyre trailer
rora se jeje, padi no wahala
lati e
and if you get make you no they form o
me and my team see we no dey dull o
i get money see i no they form o
i get mummy she they pray to god o
right now
i’m on a new wave o
yeh, brother keep the change o
ah, waiting for my range o
haa haa eh
chorus:
where you been they when i no get kobo?
eh see
omo mo ja and i no be bolo
ra ra oo, i no be bolo
ma sunmomi rara ma sunmomi yei yei ye
if you no wish me well oo
ka won temi ko sunmomi yeh
ko bo sagbo
one time
eje knuckle danu oo
eje knuckle danu one time
eje knuckle danu oo
chop the knuckle chop the knuckle yeh
one time
eje knuckle danu oo
eje knuckle danu yea
eje knuckle danu oo
bridge:
play the music now yea yea
ahhhh
let the music play all night yea yea (x2)
play the music na na na na na na na
Random Song Lyrics :
- glisten - flex (chicago) lyrics
- sería fácil (acústico) - luis fonsi lyrics
- я не слышу - брось (bros') (rus) lyrics
- cityzen - isayah thomas lyrics
- pop and shimmy feat. larry g(ee) & matt brandau - yokyo lyrics
- ya lo sabes - seba dg lyrics
- cough it up - stello lyrics
- o cachecol do fadista - aldina duarte lyrics
- belle delphine freestyle (prod. rich loser) - lil dirt nap lyrics
- ric flair drip remix - isuccywings lyrics