lirik lagu new wave – deshinor
deshinor – new wave [lyrics]
intro:
deshinor leleyi oo
matt west side le le leyi o
verse 1:
i live my life like i no know tomorrow
tomorrow eh
remember the pain and forget the sorrow
the sorrow
and if you get make you no they form o
me and my team see we no dey dull o
i get money see i no they form o
i get mummy she they pray to god o
right now
i’m on a new wave o
eh, brother keep the change o
ah, waiting for my range o
haa haa eh
chorus :
where you been they when i no get kobo?
yeh see
omo mo ja and i no be bolo
rara o i no be bolo
ma sunmomi rara ma sunmomi yei yei ye
if you no wish me well oo
ka won temi ko sunmomi yeh
ko bo sagbo
one time
eje knuckle danu oo
eje knuckle danu one time
eje knuckle danu oo
chop the knuckle chop the knuckle yeh
one time
eje knuckle danu oo
eje knuckle danu yea
eje knuckle danu oo
bridge:
play the music now yea yea
ahhhh
let the music play all night yea yea (x2)
play the music na na na na na na na
ahh
verse 2:
don’t you look down on your fellow brother eh
if you they tasty he go fit give you water eh
aiye yi lo, bi tyre trailer
rora se jeje, padi no wahala
lati e
and if you get make you no they form o
me and my team see we no dey dull o
i get money see i no they form o
i get mummy she they pray to god o
right now
i’m on a new wave o
yeh, brother keep the change o
ah, waiting for my range o
haa haa eh
chorus:
where you been they when i no get kobo?
eh see
omo mo ja and i no be bolo
ra ra oo, i no be bolo
ma sunmomi rara ma sunmomi yei yei ye
if you no wish me well oo
ka won temi ko sunmomi yeh
ko bo sagbo
one time
eje knuckle danu oo
eje knuckle danu one time
eje knuckle danu oo
chop the knuckle chop the knuckle yeh
one time
eje knuckle danu oo
eje knuckle danu yea
eje knuckle danu oo
bridge:
play the music now yea yea
ahhhh
let the music play all night yea yea (x2)
play the music na na na na na na na
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu staticcc › lirik lagu seasoned with glory. – staticcc
- kumpulan lirik lagu chave mestra › lirik lagu galope soberano – chave mestra
- kumpulan lirik lagu justin townes earle › lirik lagu workin’ for the mta – justin townes earle
- kumpulan lirik lagu marcelle › lirik lagu sei não – marcelle
- kumpulan lirik lagu mc bogy › lirik lagu vertrau keinem – mc bogy
- kumpulan lirik lagu nancy ajram › lirik lagu elli kan – nancy ajram
- kumpulan lirik lagu j b o band › lirik lagu sex sex sex – j.b.o. (band)
- kumpulan lirik lagu hansi hinterseer › lirik lagu du hast mich heut noch nicht geküsst – hansi hinterseer
- kumpulan lirik lagu lyrics dagames › lirik lagu five nights at freddy’s 4 song (break my mind) song and lyrics – dagames
- kumpulan lirik lagu komatose horrorcore › lirik lagu bring death – komatose (horrorcore)