lirik lagu a little too much – deszcent
wetin dey sup girl!
wetin dey sup girl!
(your body na my desire)
n0body fit check! n0body fit check!
i no fit dull o, i don settle for you
and i no go lie o, girl i’ve fallen for you
girl na you i want o if na table for two
shey na love you need o, i go give you times two
yeah yeah
baby just a little too much
i’ll give you just a little too much
i go spoil you for your daddy, spoil you for your mum
i don’t see no reason to rush
baby just a little too much yeah yeah
i’ll give you just a little too much my girl
body fantastic, body toh bad
baby me i’m tempted to touch
you’s that girl wey dey look so bad
you’s that girl wey dey look like minaj
you’s that girl, you’s that girl
you’s that girl o
you’s that girl wey dey make me craze
you’s that girl wey i wanna touch her waist
you’s that girl, you’s that girl
you’s that girl o
you’re the reason i think life is so beautiful
body be amazed like a miracle
you stole my heart, you something like a criminal
movie star, a dance with lucifer
i’m falling in, battling i’m in for life
the perfect type, the keys to your golden heart
you can’t deny i make you wanna fly
i get you high, you ain’t coming down tonight
paradise, i’m here through your fall and rise
in your eyes the things that i fantasize
don’t be shy, yo make we link tonight
let’s catch a vibe, just me and you tonight
how do you feel looking so fly like this?
how did you get me stuck in your trap like this?
what’s your secret? trust me i’m gonna keep
turn my heart into yours, shey you don dey thief?
girl you gat me od, make my heart dey skip
how you gat an og losing confidence
it’s evident, girl you be heaven sent
now take my hand let’s ride till the very end
wetin dey sup girl! wetin dey sup girl!
(your body na my desire)
n0body fit check! n0body fit check!
i no fit dull o, i don settle for you
and i no go lie o, girl i’ve fallen for you
girl na you i want o if na table for two
shey na love you need o, i go give you times two
yeah yeah
baby just a little too much
i’ll give you just a little too much
i go spoil you for your daddy, spoil you for your mum
i don’t see no reason to rush
baby just a little too much yeah yeah
i’ll give you just a little too much my girl
body fantastic, body toh bad
baby me i’m tempted to touch
baby just a little too much
i’ll give you just a little too much
i go spoil you for your daddy, spoil you for your mum
i don’t see no reason to rush
baby just a little too much yeah yeah
i’ll give you just a little too much my girl
body fantastic, body toh bad
baby me i’m tempted to touch
2000&dee
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sliwa › lirik lagu injection intro – śliwa
- kumpulan lirik lagu seppuku lyrical › lirik lagu peyen – a.k.a. blanc – seppuku lyrical
- kumpulan lirik lagu pac div › lirik lagu don’t forget the swishers – pac div
- kumpulan lirik lagu mistaman › lirik lagu so che ci sei – mistaman
- kumpulan lirik lagu hey › lirik lagu prędko, prędzej – hey
- kumpulan lirik lagu rogal ddl › lirik lagu prorapera – rogal ddl
- kumpulan lirik lagu dav baynga › lirik lagu ca$h – dav baynga
- kumpulan lirik lagu cjtopoff › lirik lagu nature walk – cjtopoff
- kumpulan lirik lagu striking matches › lirik lagu miss me more – striking matches
- kumpulan lirik lagu doctor mcs › lirik lagu melô – doctor mc’s