
amaka - dews lyrics
amaka baby, is you i want
is you i need
come take me to papa
amaka honey o
is you i want, is you i need
so take me to mama
you know say all the fine fine boys
na gals wey dey rush dem
but na me wey dey rush you
i have been crushing on you x2
i luv u x4 eh
amaka i luv you eh
amaka show me love oo x2
say your body make my temperature rise
give me dat pressure gal, so romance
for your body i for like relax ooo
nana x2
amaka baby, is you i want
is you i need
so take me to papa
amaka honey o
is you i want, is you i need
so take me to mama
you know say all the fine fine boys
na gals wey dey rush dem
but na me wey dey rush you
i have been crushing on you x2
i love i love you
i love i love you amaka
amaka there is nothing i can’t do x2
i love you i love you
i love i love you my baby
my baby there is nothing i can’t do x2 oh na
wanna be wanna be
i wanna be with you
for your love everyday keeps me standing
i for like to sokolokpo eh x2 ewo
i luv u x4 eh
amaka i luv you eh
amaka show me love oo x2
Random Song Lyrics :
- lonely road - doctor flake lyrics
- a flauta - jane duboc lyrics
- sweet spot (tom swoon remix) - flo rida lyrics
- i won't forget - the mayflies usa lyrics
- detrás de los cristales - alejandro filio lyrics
- hoo doos - baby bash lyrics
- my will - b dynasty lyrics
- pinnacle - havghost lyrics
- follow me - dj yahwoo lyrics
- obey (the statesmen) - almighty (usa) lyrics