lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu like it – dice tendo

Loading...

[pre*chorus]
fine girl, i swear my eye e dey your body oh
omo toh fresh, toh fine, olorun walahi you soji oh
i no go leave you baby until you give me body oh
the way you shake that thing i swear oh girl you sabi oh

[chorus]
girl you sabi oh (sabi oh eh!)
and i like it oh (like it eh!)
oya shake for me
whine for me
roll for me
break that thing eh!
oya tell daddy
tell mummy
tell uncle say you are loving oh (eh!)

[post*chorus]
girl you sabi oh (sabi oh eh!)
and i like it oh (like it eh!)
oya break for me
roll that thing
shake that thing
break for me
roll for me oh eh! (i like it eh!)
[verse 1]
they say love is blind
i can see it oh
girl i go buy you porsche and diamond rings oh
take you oversea
leave dem make dem jealousy
na you be my fantasy
girl shey you see it oh
as the things dey go
leave dem make dem pariwo
all of dem go jogodo
cos you i go follow go
oya to sa won olosho
leave dem make dem pariwo
all of dem go jogodo
cos you i go follow go
oya to sa won olosho (oya to sa won olosho)

[pre*chorus]
fine girl, i swear my eye e dey your body oh
omo toh fresh, toh fine, olorun walahi you soji oh
i no go leave you baby until you give me body oh
the way you shake that thing i swear oh girl you sabi oh

[chorus]
girl you sabi oh (sabi oh eh!)
and i like it oh (like it eh!)
oya shake for me
whine for me
roll for me
break that thing eh!
oya tell daddy
tell mummy
tell uncle say you are loving oh (eh!)
[post*chorus]
girl you sabi oh (sabi oh eh!)
and i like it oh (like it eh!)
oya break for me
roll that thing
shake that thing
break for me
roll that thing
shake that thing
break for me (i like it eh!)

[verse 2]
girl i like your packaging
and i know you capable
omo yi bad, omo yi set
omo yi da mi lori ru
cos the way you bend over
no go give me leg over
cos i go get hangover
cos the way you bend over
they say love is blind
i can see it oh
girl i go buy you porsche and diamond rings oh
take you oversea
leave dem make dem jealousy
na you be my fantasy
[pre*chorus]
fine girl, i swear my eye e dey your body oh
omo toh fresh, toh fine, olorun walahi you soji oh
i no go leave you baby until you give me body oh
the way you shake that thing i swear oh girl you sabi oh

[chorus]
girl you sabi oh (sabi oh eh!)
and i like it oh (like it eh!)
oya shake for me
whine for me
roll for me
break that thing eh!
oya tell daddy
tell mummy
tell uncle say you are loving oh (eh!)

[post*chorus]
girl you sabi oh (sabi oh eh!)
and i like it oh (like it eh!)
oya break for me
roll that thing
shake that thing
break for me
roll that thing
shake that thing
break for me (i like it eh!)

[outro]
dice tendo omolope
as the thing dey go
shey you see it oh

{written by micheal imisioluwa oreoluwakitan}

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...