lirik lagu japa – dj addmore
*j*pa*
yeah moti ja pa
dj addmore
otiye correct correct music
badyouth verse
it’s 7 to 5
i mean 7 to 4
keep your ear for door
and your feet on the floor
bobo ti lo
owo ti kpo
gimme yam fries
and put am sh*tun
all my gz we groove we all out
fall out the girls dem fall out
two girls for me with big stout
i no like origin e don cast
chorus
jakpa o
moti jakpa o x4
bucho dego verse
they got me running like a m*th*f*ckin thief in the night
wetin i do them? just tryna live my life yeah
wana catch mi try yeah
moti ja pa oo
so mi light up
smoking, indo
naso dem barge in j*pa (through the window)
j*pa j*pa j*pa
they see d man dey flex like e concern dem
make dem no ever think say dem fit catch me j*pa j*pa j*pa j*pa
verse 2
dem no fit use me catch cruise
just tryna be an omoluabi
person wey dey hear word no dey make mistake
no be who vex pass dey win fight
catch me if you can na u sabi
i’m only tryna fix my fam a hot plate
they be waiting on me tryna catch me
moti ja pa i’m on the highway
running from the feds
running from the cops
running from the parasites
no go dull am
no go dull am my guy
badyouth
bucho dego
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu nagly atak spawacza › lirik lagu piętnasty – nagły atak spawacza
- kumpulan lirik lagu sventx › lirik lagu la mort a du goût – sventx
- kumpulan lirik lagu violent mae › lirik lagu murdered bird – violent mae
- kumpulan lirik lagu эйфория eyforia › lirik lagu не умирай (don’t die) – эйфория (eyforia)
- kumpulan lirik lagu friends without faces › lirik lagu cotton candy – friends without faces
- kumpulan lirik lagu larry mccray › lirik lagu down to the bottom – larry mccray
- kumpulan lirik lagu quarapper › lirik lagu 034er-boy – quarapper
- kumpulan lirik lagu the new sound is family › lirik lagu coming back (live) – the new sound is family
- kumpulan lirik lagu pretty sick › lirik lagu human condition – pretty sick
- kumpulan lirik lagu iyanya › lirik lagu in love again – iyanya