lirik lagu run away – dj coz
i be di man, i be di man
weh no go runaway
i be di man, i be di man yeah
weh never go run away
all di wrongs, all di wrongs
weh i do, i’m sorry oh
even if yeah, even if yeah
i do you wrong, i go still come your way
all di wrongs, all di wrongs
weh i do, i’m sorry oh
ebi life yeah, ebi life yeah
make you no take am too serious
yeah eh ehoh oh oh oh
never thought, never thought
i could fall in loveoh oh oh oh
i don meet a pisces
who give mi, who give mi a lot of peace (oh oh oh)
never meet any other woman like you (no no no)
ebi di way you make me feel
i swear i no fit leave you
i be di man, i be di man
weh no go runaway
i be di man, i be di man yeah
weh never go run away
all di wrongs, all di wrongs (yeah)
weh i do, i’m sorry oh (i’m so sorry)
even if yeah, even if yeah
i do you wrong, i go still come your way
all di wrongs, all di wrongs
weh i do, i’m sorry oh (i’m so sorry)
ebi life yeah, ebi life yeah
make you no take am too serious
buh mi know one love haffi make peace (no no no oh)
per se fire nuh fi quench fire, oh eh(that’s right)
that’s why mi haffi admit mi wrongs, (mi wrongs)
so say you no go regret mi moves (yeah)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu larra › lirik lagu bez sna – larra
- kumpulan lirik lagu khalz › lirik lagu 3ady (feat. blvxb) – khalz
- kumpulan lirik lagu p4 fra › lirik lagu dis-moi – p4 (fra)
- kumpulan lirik lagu skaur › lirik lagu farvel – skaur
- kumpulan lirik lagu mushroom people › lirik lagu vertigo – mushroom people
- kumpulan lirik lagu daroc kush › lirik lagu intro – daroc kush
- kumpulan lirik lagu king crimson › lirik lagu frame by frame [b’boom: live in argentina] – king crimson
- kumpulan lirik lagu moha mmz › lirik lagu paranoïack – moha (mmz)
- kumpulan lirik lagu ways away › lirik lagu halfway open – ways away
- kumpulan lirik lagu jennifer holliday › lirik lagu short people – jennifer holliday