
sobente - dj ecool lyrics
myde
myde dey here so
[verse 1]
la le yi wo mo wa celebrate
they say first to do
omo e no dey pain person
ko ma lo
bi pe o lo appreciate
[hook]
because man dey hustle
man dey struggle
man dey worry
man dey search for kaluba oo
man dey bubble
man dey happy
man dey jaye
when dem see the kaluba oo
[chorus]
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
brother wey no sabi gbese
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
sister wey no sabi shake
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
[verse 2]
(me i different person , energy different)
(you know as e dey go)
me i nor come dance azonto oo
la le yi mo ma jollificate
if you nor sabi how to gbese oo
(gbe body e jhoor)
la le yi mo kan ma demonstrate
oshe
[hook]
because man dey hustle
man dey struggle
man dey worry
man dey search for kaluba oo
man dey bubble
man dey happy
man dey jaye
when dem see the kaluba oo
[chorus\outro]
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
brother wey no sabi gbese
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
sister wey no sabi shake
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
Random Song Lyrics :
- virus - carlos simpson lyrics
- つよくなりたい (tsuyokunaritai) ~from live tour 2011“guitarissimo”~ - miwa lyrics
- outro planeta - clandestino 2685 lyrics
- hotel california - mac rockelle lyrics
- contigo no fue - adriel favela lyrics
- no fcks - maddie park lyrics
- bebesuca - katie angel lyrics
- d.s.c.p - 100 blaze lyrics
- when i learn how to cry - jan & dean lyrics
- thankin' you sweet baby james - david gates lyrics