lirik lagu sobente – dj ecool
myde
myde dey here so
[verse 1]
la le yi wo mo wa celebrate
they say first to do
omo e no dey pain person
ko ma lo
bi pe o lo appreciate
[hook]
because man dey hustle
man dey struggle
man dey worry
man dey search for kaluba oo
man dey bubble
man dey happy
man dey jaye
when dem see the kaluba oo
[chorus]
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
brother wey no sabi gbese
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
sister wey no sabi shake
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
[verse 2]
(me i different person , energy different)
(you know as e dey go)
me i nor come dance azonto oo
la le yi mo ma jollificate
if you nor sabi how to gbese oo
(gbe body e jhoor)
la le yi mo kan ma demonstrate
oshe
[hook]
because man dey hustle
man dey struggle
man dey worry
man dey search for kaluba oo
man dey bubble
man dey happy
man dey jaye
when dem see the kaluba oo
[chorus\outro]
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
brother wey no sabi gbese
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
carpenter wey no know hin work
na su egbe
na su egbe ooo
na su egbe
na su egbe
musician wey no use am talk
you be buleje
na buleje
na buleje
sister wey no sabi shake
you be sobente
sobente
you be sobente
sobente
you be sobente
(sobente)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu whitney peyton › lirik lagu let me in – whitney peyton
- kumpulan lirik lagu fatback band › lirik lagu (feel the) rhythm of the night – fatback band
- kumpulan lirik lagu noize mc › lirik lagu заваривай цикорий (zavarivay tsikoriy) – noize mc
- kumpulan lirik lagu zach diamond › lirik lagu nights and days – zach diamond
- kumpulan lirik lagu joseph of mercury › lirik lagu dta – don’t trust anyone – joseph of mercury
- kumpulan lirik lagu lary › lirik lagu zerbrechlich – lary
- kumpulan lirik lagu sky canvas › lirik lagu concentric – sky canvas
- kumpulan lirik lagu student house studio › lirik lagu mr.hawk – student house studio
- kumpulan lirik lagu tk sean › lirik lagu prophecy – tk sean
- kumpulan lirik lagu ral rez › lirik lagu idk her name – ral rez