lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu armageddon – dj joenel

Loading...

intro you don’t know
kpos lifestyle bad boys coming through
dominguez
kpenete

chorus
when my men dem show see your mama no fit talk o
when my men dem show see your mama no fit cap o
we go razz the place we go let dem know w-ssup o
ratata the place manchi you don sh-t for church o

we don batanu ooo
don dabaru ooo
woski all the area we block aba road
obtain people anyhow the young and the old
men dey tika tika anyhow dem running from the popo

verse 1
knowledge: kpos tell joenel to wheel am
he who goes against maniple abobbi we go drill am
open office for him head abobbi we go bill am
no be chyss use your headpan or we go bleed am
i no dey find trouble
say na trouble dey find me
if you’re looking for my trouble you go get am like times three
kpos bad boy i was born in the nineties
and i no dey stress myself cause na barnies dey chike me
wida this mango
wey dey form levels with him kia picanto
abobo easy pressure no dey ginger like that o
efrebor you go wound o
if you no disembark o x 2
joenel: even chihuahua dey bark o
but when the thing set na your head e go knack o
cap less or i knack you akpako
no dey jones, e be like say u wan collapse o

chorus
when my men dem show see your mama no fit talk o
when my men dem show see your mama no fit cap o
we go razz the place we go let dem know w-ssup o
ratata the place manchi you don sh-t for church o

we don batanu ooo
don dabaru ooo
woski all the area we block aba road
obtain people anyhow the young and the old
men dey tika tika anyhow dem running from the popo

verse 2
real poo poo
dr. barz
if ya don’t know where i’m from
then ya can’t see where i’m going
yeah them talk but them run
when them see we approaching
hear me favorite song
while me singing y’all run
now them a want safe haven
me thought ya really wanna make heaven
amen!
tuwama when you see me fi the corner
mi -rs-nal fi turn you fi a gunner
vic-thor so you know me need a hammer
on a
daily me be grinding for the douuuughhhhhhh
you know say me pressure a burst pipe
not a yes man the doctor a boss type
lap with me goons
producing the k!llertunes
scream “a”
out fi the blue like blood type!

chorus
when my men dem show see your mama no fit talk o
when my men dem show see your mama no fit cap o
we go razz the place we go let dem know w-ssup o
ratata the place manchi you don sh-t for church o

we don batanu ooo
don dabaru ooo
woski all the area we block aba road
obtain people anyhow the young and the old
men dey tika tika anyhow dem running from the popo

verse 3
dandizzy
i always like my thing big you fit call am obojo
smooth criminal no be my type wey dem dey gbolo
2 seconds if u jones dem go drill u woto woto
you dey follow, shine ur eye well get apolo
pull up with six bannys wey dey back seat dey lolly
highness flows wey fit kpr-ss anybody
we dey act film for this street we fit cast anybody
so when u get the signal u gatz comot ur body
is a banger, be like knockout for christmas
ur babe dey celebrate cus anytime i knack her na christmas
don’t even own a benz but anytime i pull up omo c (see) kl-ss
boy too fly air peace no be peace m-ss
dem go play u the tape no be today i don c-ssette
i never do wrong dandizzy go come correct
people wey no dey hear na dem wey dey first collect
too much comp-ss for my next life i suppose come back as math set

chorus
when my men dem show see your mama no fit talk o
when my men dem show see your mama no fit cap o
we go razz the place we go let dem know w-ssup o
ratata the place manchi you don sh-t for church o

we don batanu ooo
don dabaru ooo
woski all the area we block aba road
obtain people anyhow the young and the old
men dey tika tika anyhow dem running from the popo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...