lirik lagu turn it up – dj jozenga
intro:
turn it up
chezla millz
turn turn turn it up
dj jozenga
weehyi
turn it up
chezla millz on the beat
turn turn turn it up
eh yahhh
verse one:
monday to tuesday to wednesday to sunday
me and my guys, we be ballin’
no be say na mouth
me i no fit shout
haa! ogbeni make u no dey doubt
omoge come to party, come to my party
and let’s get naughty
its a jozenga party, a jozenga party
so let’s get naughty
hook: x2
shake body make dem tell you kilode
and when dem tell you kilode omo no look their face
turn it up
dance to the beat
chezla millz dey here so pon the beat
chorus
turn it up now
this gbedu e go make u wanna boogie down… boogie down
oya feel the sound
charlie happy yourself, make you no dey….make you no…make you no dey frown
all my ladies turn it up
all my hommies turn it up
all my ladies turn it up
jozenga will make y’all turn it up
verse two:
go low go low go low go low
my lead they all follow follow
just boogie down when i turn it up
and when you hear the sound you gotta turn it up yeah
i dey bust their medulla
instrumental they bust their cellular
my style is so peculiar
na only me sabi the formula
hook: x2
shake body make dem tell you kilode
and when dem tell you kilode omo no look their face
turn it up
dance to the beat
chezla millz dey here so pon the beat
chorus
turn it up now
this gbedu e go make u wanna boogie down… boogie down
oya feel the sound
charlie happy yourself, make you no dey….make you no…make you no dey frown
all my ladies turn it up
all my hommies turn it up
all my ladies turn it up
jozenga will make y’all turn it up
verse one:
monday to tuesday to wednesday to sunday
me and my guys, we be ballin’
no be say na mouth
me i no fit shout
haa! ogbeni make u no dey doubt
omoge come to party, come to my party
and let’s get naughty
its a jozenga party, a jozenga party
so let’s get naughty
chorus
turn it up now
this gbedu e go make u wanna boogie down… boogie down
oya feel the sound
charlie happy yourself, make you no dey….make you no…make you no dey frown
all my ladies turn it up
all my hommies turn it up
all my ladies turn it up
jozenga will make y’all turn it up
chezla millz on the beat
turn turn turn it up
chorus
turn it up now
this gbedu e go make u wanna boogie down… boogie down
oya feel the sound
charlie happy yourself, make you no dey….make you no…make you no dey frown
all my ladies turn it up
all my hommies turn it up
all my ladies turn it up
jozenga will make y’all turn it up
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu brunori sas › lirik lagu la vita pensata – brunori sas
- kumpulan lirik lagu veysel › lirik lagu zahnlücke – veysel
- kumpulan lirik lagu kevin abstract › lirik lagu tame cab – kevin abstract
- kumpulan lirik lagu bulut loc › lirik lagu porno på lydspor – bulut loc
- kumpulan lirik lagu lil supa › lirik lagu zu~ríal – lil supa’
- kumpulan lirik lagu weatherbox › lirik lagu my head – weatherbox
- kumpulan lirik lagu collo › lirik lagu standing in the rain – collo
- kumpulan lirik lagu navagnaes zensei › lirik lagu acid wrap – navagnaes & zensei
- kumpulan lirik lagu jari sillanpaa › lirik lagu unohdutaan – jari sillanpää
- kumpulan lirik lagu corvid gang › lirik lagu paper chase – corvid gang