lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu old taker – dj michelle

Loading...

gbezeleke
niphkeys
dj mich*lle on the wheels of steel
toby shang the zaddy of hype
old taker no dey take again new taker don take over
old taker no dey take again new taker don take over
sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa
sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa
chei chei

when god give u ajala
try dey use ur ajala cos even men wey dont touch block stilll dey find blocking bulk
even men wey don touch block still dеy find blocking bulk
oya old ur ajala
oh sh*t

oldtaker don dey para
old taker don dеy para
oldtaker don dey para
old taker don dey para
sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa
sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa
na u dey serve breakfast abi dem dey serve u breakfast
dey dunoo
na u dey serve breakfast abi dem dey serve u breakfast
cos even men wey get update still dey find update squad
even men wey get update still dey find update squad
see wahala see palava see wahala can u imagine
see wahala see palava see wahala can u imagine
oldtaker don dey para
oldtaker don dey para
oldtaker don dey para
oldtaker don dey para
let it echo
kpa kpa kpa
sound it, loud it, let it echo
kpa kpa kpa

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...