
ifeoma - dj sean k lyrics
[intro]
kilamiti burst down back up & whine slow
kripo, dj sean k
boy oxlade oh, oh na na
kilamiti burst down back up & whine slow
i go like put you in a bando
cause you sweet like gelato (maranma for you)
[verse]
i want to give you kind of love wey you never see before
and if them tell you say i get girlfriend omo na before before, rrrrrr last year
e no easy omo to dey fall in love
but as i don choose you, i go try my best to place no one else above you baby
[pre*chorus]
for a long time i’ve been searching for a girl like you
i’ve been searching and searching
fi a long time i’vе been looking for a girl like you
i’ve been looking very widе
[chorus]
oya bo sinu mito
wetin you carry na overload
oya come to the center
make you whine that your korodo
oya bo sinu koro
make i sample your overload
if you give me your medicine o
make you no give me overdose
look at my ifeoma, yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
look at my ifeoma oh oh , yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
[bridge]
kilamiti burst down back up and whine slow
cause you sweet like gelato
and i go like put you in my gallardo
come in the front and back up & whine slow
i go like put you in a bando
cause you sweet like gelato
and i go like put you in my gallardo
[pre*chorus]
for a long time i’ve been searching for a girl like you
i’ve been searching and searching
fi a long time i’ve been looking for a girl like you
i’ve been looking very wide
[chorus]
oya bo sinu mito
wetin you carry na overload
oya come to the center
make you whine that your korodo
oya bo sinu koro
make i sample your overload
if you give me your medicine o
make you no give me overdose
look at my ifeoma, yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
look at my ifeoma oh oh , yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
Random Song Lyrics :
- dc7z - my accident lyrics
- vaske meg sjæl - bare egil band lyrics
- armageddon - first blood lyrics
- sunflower - sai vsr lyrics
- a gone dream - steve kilbey lyrics
- tree house - lemaitre lyrics
- intro (no se le ve mal) - cheb rubën lyrics
- kiss pink - jake g. lyrics
- mes (s) - テークエム (take-m) lyrics
- carc3l - p3n3 brush lyrics