lirik lagu ifeoma – dj sean k
[intro]
kilamiti burst down back up & whine slow
kripo, dj sean k
boy oxlade oh, oh na na
kilamiti burst down back up & whine slow
i go like put you in a bando
cause you sweet like gelato (maranma for you)
[verse]
i want to give you kind of love wey you never see before
and if them tell you say i get girlfriend omo na before before, rrrrrr last year
e no easy omo to dey fall in love
but as i don choose you, i go try my best to place no one else above you baby
[pre*chorus]
for a long time i’ve been searching for a girl like you
i’ve been searching and searching
fi a long time i’vе been looking for a girl like you
i’ve been looking very widе
[chorus]
oya bo sinu mito
wetin you carry na overload
oya come to the center
make you whine that your korodo
oya bo sinu koro
make i sample your overload
if you give me your medicine o
make you no give me overdose
look at my ifeoma, yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
look at my ifeoma oh oh , yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
[bridge]
kilamiti burst down back up and whine slow
cause you sweet like gelato
and i go like put you in my gallardo
come in the front and back up & whine slow
i go like put you in a bando
cause you sweet like gelato
and i go like put you in my gallardo
[pre*chorus]
for a long time i’ve been searching for a girl like you
i’ve been searching and searching
fi a long time i’ve been looking for a girl like you
i’ve been looking very wide
[chorus]
oya bo sinu mito
wetin you carry na overload
oya come to the center
make you whine that your korodo
oya bo sinu koro
make i sample your overload
if you give me your medicine o
make you no give me overdose
look at my ifeoma, yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
look at my ifeoma oh oh , yo yo ifeoma
everything maranma, yo yo maranma for you
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu screeching weasel › lirik lagu turn it around – screeching weasel
- kumpulan lirik lagu abby jasmine › lirik lagu chevy – abby jasmine
- kumpulan lirik lagu lead › lirik lagu just love you ~seishun hakusho~ – lead
- kumpulan lirik lagu diyoute › lirik lagu never had – diyoute
- kumpulan lirik lagu monica ferraz › lirik lagu fool – mónica ferraz
- kumpulan lirik lagu gabido › lirik lagu jeje – gabido
- kumpulan lirik lagu adam lambert › lirik lagu mad world – one world: together at home – adam lambert
- kumpulan lirik lagu umbanda › lirik lagu coroa de xangô – umbanda
- kumpulan lirik lagu cthulhu ubiquity800 › lirik lagu oracle – cthulhu // ubiquity800
- kumpulan lirik lagu cc › lirik lagu (neon effect) – cc