lirik lagu dollar – dj spinall
topboy
if you no go chop make you dey there
you want make i chop make i leave you
you see you no like make you no dey play fair
if you no dey care, n0body go give you
the thing we dey worry wey dey beat your mind
money go answer the question
’cause you dey listen i dey sing e be truth or lies?
answer the question
say make i know wetin you go do for the dollar, yeah
you go wulu for the dollar, yeah
you go*go down and do for the dollar, oh my baby
make i know wеtin you go do for the dollar, yeah
you go wulu for the dollar, yеah
you go*go down and do for the dollar, oh my baby
oh lord of mercy, please talk to mercy for me
’cause she dey follow tracy eh
why she no dey fit to whine again
see the baka, baby see the baka
tell me why you put it for reserve
carry ketch up, make i carry ketch up
wetin you desreve
the thing wey dey worry wey dey beat your mind
money go answer the question
’cause you dey listen i dey sing e be truth or lies?
answer the question
say make i know wetin you go do for the dollar, yeah
you go wulu for the dollar, yeah
you go*go down and do for the dollar, oh my baby
make i know wetin you go do for the dollar, yeah
you go wulu for the dollar, yeah
you go*go down and do for the dollar, oh my baby
what you go do for the dollar?
me and team, we full of ballers
you can’t war with us, you can’t call us
you can’t stand with us we stand tallest
oyema, smile for the brand
snap, snap, smile for the cam
don’t slack, come make we dance
front, back, give me a chance
green no nyɛlɛ taste nyɛmi
nkɛ base nyɛmi
sho, sho waist nyɛmi
su*kɛɛ your waist nyɛmi
you go wulu for the dollar, yeah
you go*go down and do for the dollar, oh my baby
make i know wetin you go do for the dollar, yeah
you go wulu for the dollar, yeah
you go*go down and do for the dollar, oh my baby
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu happydaze › lirik lagu heatwave – happydaze
- kumpulan lirik lagu riveli admaraelshad › lirik lagu na kende wapi – riveli admarael’shad
- kumpulan lirik lagu danz monet › lirik lagu ur so fake – danz monet
- kumpulan lirik lagu likaar › lirik lagu waste – likåar
- kumpulan lirik lagu shenseea megan thee stallion › lirik lagu lick (remix) – shenseea & megan thee stallion
- kumpulan lirik lagu brokensinner › lirik lagu ist das techno? – brokensinner
- kumpulan lirik lagu peggy sue country › lirik lagu i’m leaving the bottle and you – peggy sue (country)
- kumpulan lirik lagu edinitsa › lirik lagu недо до (nedo to) – edinitsa
- kumpulan lirik lagu young glob › lirik lagu lovely – young glob
- kumpulan lirik lagu erbin black › lirik lagu no me levanté – erbin black