lirik lagu pepper dem – dj spinall
hmm hm hmm hm hm
hey hehehe hey
ha hah ha ah ha
hey hey
hehehe hey
hey hehehe hey
ha hah ha ah ha
e pepper dem
spinall pepper dem
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
e dey pain you say i tanda like this
say e dey pain you say i dey sing like this
too be fine girl abegi no be beans
too be fine boy abegi no be beans
yekpa
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem
pepper dem hmmm
pepper dem hoha
say make we pepper dem
pepper dem
pull up in a rover pepper dem
yebo nona gala pepper dem
dancing jangolover pepper dem
say e dey pepper dem
moti gba grammy oh
check linda ikeji
dem just dey yan my story story oh
say e dey pepper dem chai
e dey pain you say i tanda like this
say e dey pain you say i dey sing like this
too be fine girl abegi no be beans
too be fine boy abegi no be beans
yekpa
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem
pepper dem hmmm
pepper dem hoha
pepper pepper pepper dem
pepper dem
tatafo tatafo
abeg where you dey go
this your way na kolo
pepper dem
tatafo tatafo
abeg where you dey go
this your way no good oh
if you see your brother failing
say make you help am
if you see your sister wailing
say make you help am
if you see say dem succeed
say make you join am
if you see your brother see your sister anybody
make you roll up
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem
e pepper dem
mr dj pepper dem
spinall pepper dem
oya make we pepper dem
pepper dem hmmm
pepper dem hoha
say make we pepper dem
pepper dem
pepper dem
make e pepper dem
i don talk pepper dem
make e pepper dem
e pepper dem
spinall pepper dem
spinall oya
what if
what if
she murder murder
dj spinall murder murder dem
hey what if
hey hey what if
we murder murder
we we we murder murder dem
what if pepper dem
what if pepper dem
we we we murder murder dem
what if pepper dem
what if pepper dem
murder dem
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu morning after › lirik lagu chino – morning after
- kumpulan lirik lagu mohammed abdel wahab › lirik lagu la mosh ana ely abky – mohammed abdel wahab
- kumpulan lirik lagu nothingnowhere › lirik lagu pain place – nothing,nowhere.
- kumpulan lirik lagu kevin demitri › lirik lagu mac miller – kevin demitri
- kumpulan lirik lagu paul sabu › lirik lagu heartbreak – paul sabu
- kumpulan lirik lagu caleb jacob › lirik lagu shooting star – caleb jacob
- kumpulan lirik lagu elvis phuong › lirik lagu sống cho qua hôm nay (version 2) – elvis phương
- kumpulan lirik lagu edge arcamo › lirik lagu memento mori – edge arcamo
- kumpulan lirik lagu erwoxx › lirik lagu brak pomysłów – erwoxx
- kumpulan lirik lagu lil baby › lirik lagu on me – lil baby