lirik lagu tatashe – dj spinall
[intro: dj spinall & crayon]
top boy
wa wa wa yh
dj spinall
[verse 1: crayon]
oya shake ukwu oshey
ego dim na pa my baby
wa jeka soro honey
eh anything wey you want say i get plans for you
i no go bobo you
40 bottles for you
leave amaka for you
oh oh
[chorus: crayon]
tatashe lomo yen o
the way you whine e dey wonjure me o
the way she twist e dey ginger me o
hmm ma pami o
tatashe lomo, yeh
the way you whine e dey wonjure me o
shalewa i go wonjure you o(ladies)
hmm ma pami o
[post*chorus: crayon]
won mo pe won kere si wa o
ah ego dim na pa my baby
omo je ka milipi lo
ah ego dim na pa my baby o
i must to off tonight
ah ego dim na pa my baby
jaiye e lo tomorrow no sure
ah ego dim na pa my honey o
[verse 2: crayon]
oshey
eh ehn eh ehn
1, 2
won ni won wa mi o
i dey for moon o pelu spinall
tan, no, no
shaye o, all the girls dem
won fe la tan, tori e mo ke
eh ehn
yawa dey, yehh
o di dan dan
my baby na fire dispenser o
my baby dey scatter agenda o
yawa dey, yehh
o di dan dan
my baby na fire dispenser o
my baby dey scatter agenda o
[chorus: crayon]
tatashe lomo yen o
the way you whine e dey wonjure me o
the way she twist e dey ginger me o
hmm ma pami o
tatashe lomo, yeh
the way she whine e dey wonjure me o
shalewa i go wonjure you o(we in the building)
hmm o fe pami o
[post*chorus: crayon]
won mo pe won kere si wa o
ah ego dim na pa my baby
omo je ka milipi lo
ah ego dim na pa my baby o
i must to off tonight
ah ego dim na pa my baby
jaiye e lo tomorrow no sure
ah ego dim na pa my honey o
won mo pe won kere si wa o(dj spinall)
ego dim na pa my baby(cray)
omo je ka milipi lo
ego dim na pa my baby o
i must to off tonight
ah ego dim na pa my baby
jaiye e lo tomorrow no sure
ah ego dim na pa my honey o
[outro]
dj spinall ja won si
ozedikus nwanne
oya ja won si
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sami sumner › lirik lagu anywhere for you – sami sumner
- kumpulan lirik lagu long3 smuggler › lirik lagu λαγωνικα (lagwnika) – long3 & smuggler
- kumpulan lirik lagu 214legit › lirik lagu pain – 214legit
- kumpulan lirik lagu twindagod › lirik lagu crazy (prod. rrarebear) – twindagod
- kumpulan lirik lagu secta › lirik lagu psiho – secta
- kumpulan lirik lagu jam rapper › lirik lagu w.g.e. – jam (rapper)
- kumpulan lirik lagu aline frazao › lirik lagu desassossego – aline frazão
- kumpulan lirik lagu juzao › lirik lagu back – juzao
- kumpulan lirik lagu hall johnson › lirik lagu oxygen – hall johnson
- kumpulan lirik lagu sinead obrien › lirik lagu limbo – sinead o’brien