lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu promise – dj xclusive

Loading...

superstar dj xclusive
iceprince zamani
this one is for the fans out there
you bin making me the man out here
you the reason am blowing up fast
and am rather turning to a brand out here
you bin the reason wey dey calling me for show
and na u dey make my account dey grow
you be de reason wey my belle e dey big
and we started the hustle long time ago
this one is for my day one g’s
wey we don dey pray from time
where we bin dey share one jeans
and my n*ggas bin dey pray for sign
see lemme go back to 1999 wen i bin dey pop up for my sch
everytime am spitting on the rhyme the girls tell me am nice and cool
and dat sh*t started to fire in me
see me i dey give god praise
see me as i dey carry oleku and aboki all around and i dey make dem craze
oh boy fire i no go let you down
said i no go let you frown
even when i never drop track
you dey show up whenever your boy is in town
oh boy i no go fall your hand
and i no go make you cry
even when i sit down for my house with tears in my eyes
you dey make me fly
that’s why i promise, i promise, i promise, i promise, i promise, i promise
that’s why i promise, i promise, i promise, i promise, i promise, i promise
i promise to be your guy
that’s why i promise, i promise, i promise, i promise, i promise, i promise
that’s why i promise, i promise, i promise, i promise, i promise, i promise
i promise to be your guy
always oh yeah
icepprince zamani
oleku
aisha wagwan
wasup wasup
this one is for my day one dj
wey bin don dey play my sound
wey bin don dey carry me for head
and they carry me to london
and dey make my pouch
this one is for dem oap’s
god bless all of them for me
sometimes i dey miss interviews
and i know say you go vex for me
if you know me den you know it’s not my fault
see no matter wey you rough i rough
you showed up and all the way you support my court
and that’s why whenever you cough i cough
that’s why whenever you pop i pop
and that’s whenever you drop i blush
that’s why whenever you run i run
that’s why i say life is a turn by turn
that’s why i promise, i promise, i promise, i promise, i promise, i promise
that’s why i promise, i promise, i promise, i promise, i promise, i promise
i promise to be your guy
that’s why i promise, i promise, i promise, i promise, i promise, i promise
that’s why i promise, i promise, i promise, i promise, i promise, i promise
i promise to be your guy (always, always)
i promise to be your guy (always)
that’s why i promise, i promise, i promise, i promise, i promise, i promise
i promise to be your guy (always)
that’s right
this one goes out to all my fans out there world wide
goes out to everyone that supported themusic from day one
to all the lovers (laughs)
shout out to iceprince
that’s right
everyone who’s been with me from day one
thank you all for your love
i appreciate you all
without you there’s no me
shout out to the almighty god
baba god noni
number one
shoutout to e.m.eas well
shout out to the whole family
it’s all love
can’t forget the streets
shout out to the streets
thank you for showing appreciation
thank you for accepting me
it’s all love baby
lagos islan, marina, igbosere
shout out to everyone who’s been buying my cd’s
shoutout to the oap’s and dj
the producers, the artists, the mixers
without you guys we will never be here
of course shout out to the tv stations
we love you guys
thank you so much for playing our songs
thank you so much for playing our videos
god bless you guys
all mans crazy
sda for life
shout out to everyone out there
if i didn’t call your name
it’s all love still
i got normal love for you guys
we bin doing this since 2002
and the haters i love you guys
keep hating while i keep working
the more hate the more energy
and my bank account keeps growing high
i love you guys
good night
thank you for coming for the show
peace

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...