
avalay - djames (uk) lyrics
lyrics:
verse 1
i see you golibe dem dey wonder wetin sup
you fit do dorime cos i dey your formation
i don go orile corner corner for this love
oh girl i dey your position
wa wa wa wa
pre*hook
s*xier rosay
say make you send me your locay
girl i’ve been wanting you for days o
you make my world to dey rotate o
my bank account is obese
tell me how much wey i go pay
girl me i want to dey showcase o with you
ah ahn
hook
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
i’m avalay oh i’m available
anytime when you call i’m avalay oh
anytime whеn you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
i’m avalay oh i’m available
vеrse 2
if you call i go answer
tell my why i no go answer
any man put asunder
damboromba shege banza
you be the key to my kokoro
knock for my heart like kokoko
anything dem want make dem say
je kan won soro wan lo
pre*hook
s*xier rosay
say make you send me your locay
girl i’ve been wanting you for days o
you make my world to dey rotate o
my bank account is obese
tell me how much wey i go pay
girl me i want to dey showcase o with you
ah ahn
hook
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
i’m avalay oh i’m available
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
anytime when you call i’m avalay oh
i’m avalay oh i’m available
outro
if you call i go answer
tell my why i no go answer
any man put asunder
Random Song Lyrics :
- feitiçaria - kaislead lyrics
- might never see, might never reach - inoran lyrics
- first prize - glenn leroi lyrics
- everything - jnabe lyrics
- jump - sundae & edris ali lyrics
- da menace - mac critter lyrics
- leader - myto southside lyrics
- billions must die - fried by fluoride lyrics
- пасмурно (snippet 17.08.2024)* - джарахов (dzharakhov) lyrics
- leave a note - alien youth lyrics