lirik lagu ego – djinee
ah*ahh
yeah
if i die now, i go happy say
say when i dey this world
i don fall in love
which one you dey?
wey you dey treat me so?
i don beg, i don do everything
but you tell me say you need time
and you no fit dey with me
na so i bad?
anyway i dey go
ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go
ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go
yeah!
no be say i no show how i feel
no be say i no ever show you say i dey real
everybody don know say i fit do
anything for you, i go die for you
everybody dey laugh me
’cause dem know you be my life
i don say i go marry
’cause in you i see my wife, baby oh!
i go take am for bus, i go take am for train
for this place i no fit stay
ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go
ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go
i know say you dey hear my voice
’cause this song na im i write for you
i dey go find one place wey i go hide my head
’cause i wan start my whole life anew
ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go
ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go
ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so
don pack my load go
ewo! if you help me see ego
make you tell am i don go
she no look me and so, so, so
eh! (ewo, ego, ego, ewo)
ego, ego, ego
(ewo! if you help me see ego)
(make you tell am i don go)
why you do me so?
why you do me like this oh
why you do me so? (ewo!)
(i don go)
i dey beg, i dey beg
i don pack my load go (see ego)
(tell am i don go) oh, oh
if i die now, i go happy say
say when i dey this world
i don fall in
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu 鬱p utsu p › lirik lagu デスロウ (death of the law) – 鬱p (utsu-p)
- kumpulan lirik lagu ingrid eggen varvik › lirik lagu this november – ingrid eggen vårvik
- kumpulan lirik lagu ceelo green › lirik lagu sign of the times (live) – ceelo green
- kumpulan lirik lagu halcyon way › lirik lagu save your tears – halcyon way
- kumpulan lirik lagu outofhere › lirik lagu i don’t know – outofhere
- kumpulan lirik lagu illyus barrientos laura davie › lirik lagu disco hearts – illyus & barrientos & laura davie
- kumpulan lirik lagu bonny light horseman › lirik lagu clementine – bonny light horseman
- kumpulan lirik lagu lj kapone › lirik lagu jon pierre polnareff – lj kapone
- kumpulan lirik lagu olden yolk › lirik lagu vital sign – olden yolk
- kumpulan lirik lagu kavabanga depo kolibri › lirik lagu так и передай (so pass it on) – kavabanga depo kolibri