lirik lagu shoutout to my lover – djinee
yeah, oh
baby come o, beautiful
why you choose me, girl i don’t know
physical, spiritual
your love dey high me like igbo
adorable, you are to me
desireable, i can see
girl*o, i want to know why you love me so
twenty bottles of rosay
no dey trip you anyway
wetin make you come my way?
you want to sway to this, keep it on replay
you got me high, i’m smoking trees
i no fit lie, can this be me?
you got me i swear
shout out to my lover
(oh yeah)
i can see you my lover
shout out to my lover
(oh yeah)
you are pretty my lover
oh yeah
oh yeah
ngwanu, ano m eba
(oh yeah)
ngwanu
back then, dem go find you enter bus, you no send all of them when you see only us
you no send how much i hold for purse
you go tell me say you bam, no be force
so i love you today, love you tomorrow
there’s no going away, away, away
it has finally happened
being with you makes me happy
even pikin sef i go carry
you see me, you see you, we are balling away
there’s a song in my head
and it’s about you all the way
i got you
shout out to my lover
(oh yeah)
i can see you my lover
(oh yeah)
shout out to my lover
(oh yeah)
you are pretty my lover
oh yeah
(oh yeah)
ngwanu, ano m eba
(oh yeah)
ngwanu, ano m eba
(oh yeah)
ngwanu, ano m eba
(oh yeah)
ngwanu
i keep wondering
(keep wondering)
out of everybody wey you know, you still want me
(still want you)
make you chill, make i yarn you the koko
you no be mouth o
your panelbeating if dem be, no fumble
say this once again
i got ya
shout out to my lover
(oh yeah)
i can see you my lover
(oh yeah)
shout out to my lover
(oh yeah)
you are pretty my lover
(oh yeah)
oh yeah
i love you oh
ano m eba
ngwanu, ano m eba
(oh yeah)
ngwanu, ano m eba
(oh yeah)
ngwanu
shout out to my lover
you dey feel me my lover
‘cos as the skies are blue
so my heart is true
and it yearns for you
only
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ytcracker › lirik lagu thinkin – ytcracker
- kumpulan lirik lagu sessiontrack › lirik lagu outro nível – sessiontrack
- kumpulan lirik lagu zwan › lirik lagu pony express – zwan
- kumpulan lirik lagu jay › lirik lagu yakwtfgo remix – jay
- kumpulan lirik lagu rich homie quan › lirik lagu i go hard – rich homie quan
- kumpulan lirik lagu kaleb mitchell › lirik lagu no pressure, all good – kaleb mitchell
- kumpulan lirik lagu 67 › lirik lagu skengs – 67
- kumpulan lirik lagu young k gho › lirik lagu back with it – young k-gho
- kumpulan lirik lagu rob d › lirik lagu freestyle #etoile – rob-d
- kumpulan lirik lagu born stranger › lirik lagu cheating love (raph a remix) – born stranger