lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sinner – dolly hp

Loading...

all the written things
always dey make me sad and i wan know
oh lord of mercy show me the real way ( show the real way )
i got many many things wey dey bother my mind
mama called me dolly sit down
make i tell you the real thing ( oh oh oh )
n0body loves you (n0body loves you)
you gahz to hustle (you gahz to hustle)
buckle your shoes (buckle your shoes)
say no depression
achieve your aims (achieve your aims)
carry your cross alone
bese re soro (moba semi soro)
put your hope on god

focus on hustle brother no dеy copycat (no dey copycat)
i’m addicted to good things me i know oh (mе i know o oh oh )
counting my blessings everything na overload (overload)
no matter what oh lord don’t give up on me (oh no)

you know am a sinner ( am a sinner )
i think like a judas
family must to chop oh oh
you know say money long (oooooh no )
you know am a sinner ( am a sinner)
i think like a judas
family must to chop oh oh
you know say money long (oooooh no )
i got my mind on my business
i’m inso’money no sickness
so dem go know me for this town
kiloku taoti se
emi o nki sere, emi o nki foh
kori ma loshe mi ni onishe
i’m making money no new friends
so i’ll never lose my chance
but i know very soon everything go be back again
everyday am counting my blessings as i give thanks
and i dey thank god for my rich friends
i dey thank god for my guys wey dey hustle non stop
very soon we go reach there
cash out, owo se koko
i pass out, won ni ogbe koko
i can’t shout, can’t shout
baba bless me make i stand out

you know am a sinner ( am a sinner )
i think like a judas
family must to chop oh oh
you know say money long (oooooh no )
you know am a sinner ( am a sinner)
i think like a judas
family must to chop oh oh
you know say money long (oooooh no )
focus on hustle brother no dey copycat
i’m addicted to good things me i know oh
counting my blessings everything na overload
no matter what oh lord don’t give up on me

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...