lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kosere – don bliss

Loading...

awn huh huh
ye ye ye ye yeh
huh yeah yeah

it is what is it is
it is your guy don bliss again
sam in the building

them think we go stop
woni pe onowa mako
them say make we give up
even if na die minute say money no go drop
shey you see me last year december
tobe wa kosi eba
life show me worst due to my gender
i actually don′t want to remember
anything wey my eye see i reject ham
no be say i no dey bomb too
make my money fit dey double
every night and day i hustle
make them no go talk say i fumble
shebi na my shoe i buckle
step on them like a turtle
mama mi nbe ni le
calling me where i dey

kini mo shey nor egbami
wonfe lemi lere
ishe loso omo nu loje ronju mo lapy
omo koma sere
we don tey ati bawon mu garri
awagon okere
them no believe in us wonipe awa o sabi
omo komasere
kini mo shey funwo egbami
wonfelemi lere oo
ishe loso omo nu loje ronju mo lapy
omo koma sere oo
we don tey ati bawon mu garri
awagon okere ooo
awn huh

on a monday wey money no dey moshey jagbe
give me song to dj on sunday
make dem put ham for replay
wait for my time because table turns
na money they give me joy
am online bro give me job
aree ika ni mi coz i do tiktok
standing alone like a freedom boy
na watin i go chop na e i dey find
make i no die before my time

kini mo shey nor egbami
wonfelemi lere
ishe loso omo nu loje ronju mo lapy
omo koma sere
we don tey ati bawon mu garri
awagon okere
them no believe in us wonipe awa o sabi
omo komasere
kini mo shey funwo egbami
wonfelemi lere oo
ishe loso omo nu loje ronju mo lapy
omo koma sere oo
we don tey ati bawon mu garri
awagon okere ooo
awn huh huh

wonfelemi lere oo
omo koma sere oo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...