lirik lagu e fit be me – don mappy & samvsthekids
chibuike been say
em just wan go play
on a sat*rday
for ph wey we dey
dem bn come again
and dem bn shoot again
police man wey be say
suppose dey keep us safe
na who know say chibuike go die
ta lo mo pe officer ti high
mama faint papa don dey cry
one life but the cops cut the time
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
e fit be anybody o
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
one life but the cops cut the time
another one just die
anothеr brother gone
i hear thе mothers cry
i hear the father mourn
oh what a country i
was here raised and born
bro the country hard
why we cry to god
baba god
shey you dey see
shey you dey look
as your people dey do
see they wan put us for jail
they say we breaking the rules
we breaking the laws
give them a round of applause
na who know say chibuike go die
ta lo mo pe officer ti high
mama faint papa don dey cry
one life but the cops cut the time
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
e fit be anybody o
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
one life but the cops cut the time
one life but the cops cut the time
one life but the cops cut the time
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu yun head › lirik lagu drain (old song) – yun head
- kumpulan lirik lagu plumtree › lirik lagu depp – plumtree
- kumpulan lirik lagu thefly slovakia › lirik lagu kráľ – thefly [slovakia]
- kumpulan lirik lagu mabel › lirik lagu check – mabel
- kumpulan lirik lagu amaru sayd › lirik lagu glitch in the system – amaru sayd
- kumpulan lirik lagu ceelo green › lirik lagu perfect day (live) – ceelo green
- kumpulan lirik lagu trevor bolder › lirik lagu war child – trevor bolder
- kumpulan lirik lagu yngkaykayeats › lirik lagu mad or nah – yngkay(kayeats)
- kumpulan lirik lagu marika larsson › lirik lagu önskar du var här – marika larsson
- kumpulan lirik lagu elephants and flowers › lirik lagu the spark – elephants and flowers