lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu hustle – don mappy

Loading...

the baddest
mappy lo de o

she no want me to save her
she say make i give her
she call me the pum pum k!ller
fell in love with delilah
my bros say kana
but man i was slipping inna
but now i break down and i move on
still no know wetin i do wrong
i feel anew like a newborn
still living life get my cruise on

so i live my life lowkey and m not forcing
pull up with the gang when m not flexing
hustle every day and they can’t stop me
still pull up with my g’s when m still flexing
they say where me go but me never left
me dey for the hood say me never left there
them say dem no pretend
but inna dem wan follow contend

mo ni ko hustle
same man now dey her live life so
they just dey struggle
owo lati toju oh eh
mura sishe yii
a ni lati pop oh
a ni lati pop oh

hustle o hustle o
no dey find another man trouble
make you dey your lane make you hustle
the thing wey you want e go come through x2e

co’s me just dey lowkey and grind
all fii mii mula
cos baba god g dey my side
ka lo saye wa
co’s me fit just dey lowkey and grind
all fii mi dollar
baba god g dey my side
dey dey my side

padi mi rora jaiye
as you dey hustle dey pray
e suppose to dey alright tommorow if e no be today
dem go say dem dey your backio dey do padi padi
if to say money no dey nshe lon ma j-pa ni
padi mi hustle

omo naso i go dey jonze with woman
wey i suppose put for friend zone
before i break up with nina
pale my guy don buy him benzo!
i swear e gimme ginger
me sef i go buy my own
battle with my woes in my room at home
stil on my grind with two iphones

hustle o hustle o
no dey find another man trouble
make you dey your lane make you hustle
the thing wey you want e go come through
hustle o

don mappy lo de

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...