lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 90s baby – dopsy flow

Loading...

they call me dopsy flow baby
zadam

i dey like am
when me and my friends just dey chat about
all the memories
from the times that we can’t bring back

oh i remember, i remember
fairy tales around the candles
shey you never forget suwe and tinko
ojo tilo
igba lode laawa yi
story oo, story story
shey you know the story
are you a 90s baby

back then inna life
ti mummy mi o ba si’nle
it is a holiday
i go fly kite around
won momi l’adugbo
won ma lo tun de
in my kid days i get one shawdy
and she was very veyr pretty
when others play we dey one side
getting very very silly
good days o, good days
mowo kaaki
we no like school but we sabi
wetin we dey read
teacher ko mi l’ abd
i sabi abc
cus we fear our fathers
nonsense child go hear am
but i see the changes
everything turn away
children of nowadays
they come dey use me dey play
shey you think say i be your mate
you wey no dey the play
when obasanjo dey reign
and baba fela dey
i remember
fairy tales around the candles
shey you never forget suwe and tinko
ojo tilo
igba lode laawa yi
story oo, story story
shey you know the story
are you a 90s baby

yeah yeah
pere pampa pe
pere pere pampa pe
pere pere pampa pe
pere pere pampa pe

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...