
pamisaye - dotti the deity lyrics
you tell me sey make i let this love bygone
me i no go gree even if na to buy gun o
i go shoot ten men, i’ll k!ll them all for your love
i go make you see sey baby i’m the right one o
i’m the right man
i be dey look around for wetin no loss
and all the while you stayed here waiting for us
took you for granted baby i be pompous
now i no fit take am if you tell me get lost o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
you don’t know what you have until it’s long gone
since you still dey here baby, jowo ma lo o
igba aimo lo semi, i don wise up o
mi o deni fi e sere mo, olohun gbo o
i’m learning the hard way
i’m having these nightmares
i’m having a hard time breathing ‘cos you’re not here
i’m learning the hard way
i’m having these nightmares
i’m having a hard time breathing ’cos you’re not here
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
abeke mi ti fariga
ko fe rimi mi laatan
oni kawamapade mo o
abofe ki nya were ni
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
hahaha
jo ma pamisaye o
baby mi jowo ma pamisaye o
ebe mo be ma pamisaye o
jo ma pamisaye o
jo ma pamisaye o
Random Song Lyrics :
- in the hour of ruin - the scourger lyrics
- hate in me - ariana celaeno lyrics
- müntzer - somos la herencia lyrics
- high on me - yo yo honey singh ft talwiinder lyrics
- these summer days - pogo pops lyrics
- seasons - vahn lyrics
- penthouse - pg, my g! lyrics
- artificial (feat. jid) - katy perry, jid lyrics
- debria seems to be bleeding - vicious art lyrics
- good friend and a glass of wine (wideboys electro radio edit) - leann rimes lyrics