lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pamisaye – dotti the deity

Loading...

you tell me sey make i let this love bygone
me i no go gree even if na to buy gun o
i go shoot ten men, i’ll k!ll them all for your love
i go make you see sey baby i’m the right one o
i’m the right man
i be dey look around for wetin no loss
and all the while you stayed here waiting for us
took you for granted baby i be pompous
now i no fit take am if you tell me get lost o

baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o

you don’t know what you have until it’s long gone
since you still dey here baby, jowo ma lo o
igba aimo lo semi, i don wise up o
mi o deni fi e sere mo, olohun gbo o
i’m learning the hard way
i’m having these nightmares
i’m having a hard time breathing ‘cos you’re not here
i’m learning the hard way
i’m having these nightmares
i’m having a hard time breathing ’cos you’re not here
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o

abeke mi ti fariga
ko fe rimi mi laatan
oni kawamapade mo o
abofe ki nya were ni

baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
hahaha
jo ma pamisaye o
baby mi jowo ma pamisaye o
ebe mo be ma pamisaye o
jo ma pamisaye o
jo ma pamisaye o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...