lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu diana – dr handzome ft mkay

Loading...

diana lyrics
my lover
my love for you no be joke o
mkay ri dis mkay ri dat
so me say nana
call me dr handzome
yeah yeah yeah

what do you want
i am ready to give you my loving
what do you need
i am ready to give you my money
wetin you want
i go buy the ferrari for you
wetin you need
tell me now make i order for two

cos i love you my diana
diana
i love you my diana
cos i love you my diana
diana
i love you my diana

dr handzome
never seen a fine girl so pretty like diana
girl you cure my craze
my girl i swear you dey take me higher
say you turn me on
you dey give me that s-xual desire
never seen a dress wey no fit you
i just wanna tell you that i love you
when you look into my eyes
you’ll surely find me there
when you look into my heart
you’ll surely find yourself
if loving was a crime
then i’ll spend the rest of my life in jail for your love

cos i love you my diana
diana
i love you my diana
cos i love you my diana
diana
i love you my diana

mkay
diana tell me what you wanting
whether na gucci or prada
whether you fine or you gather
call me mkay bobo i no go ever dull you
i go dey there for you
be there for you
girl your body banging
girl your booty twerking
why you con dey do like say you no dey see me calling
why you leave me hanging
why you do me strong thing
if you give me chance girl i swear i no go dump you
girl your body banging
girl your booty twerking
why you con dey do like say you no dey see me calling
why you leave me hanging
why you do me strong thing
if you give me chance girl i swear i no go dump ehnn
say girl
i love you my diana
diana
sake of my diana
i love you my diana
diana
sake of my diana

cos i love you my diana
diana
i love you my diana
cos i love you my diana
diana
i love you my diana

pursue grace my gee

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...