lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ginger – dr kells

Loading...

ginger

intro
hmmm
dr kells fi the ladies
water full my cup cup cup
gbedu full my jug over flow

verse

i get girls for lekki wey go dance
wey go move wey shake coroba
too many hits them call me adolf hitler
make dem shake coroba
malo friend zone mi o
me i no go do again
me i no go stress again
make another man no go chop my sweat nwa

whine tsunami
odoyewu your body wet like juice
come make i scatter body
body so cold like she’s from atlantics
make i sing you jagbajantics
for my bedroom i be michеal jackson
when i smash, first blood she call me rambo
shе say she loves me, like s*x practice
yeah yeah
hook
give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
gbas gbos
oh lord, oh lord woah woah woah

give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
give dem ginger
give dem

verse

jo rora
ibadi large e no normal
the gbedu na hit e no normal
bellami dey scratch e no normal
whine to the corner
shake to the center
this kind waist
girl you dey make me dey kolo
girl you dey make me dey nor nor
girl your body call for attention

alakori oh
can’t control me o
joor joor joor ma kpa mi o
i know all you want is my money o
spend on you like yemo lee o
money o money o
i want all this money o
bellami fun wa ni gbedu o
make dem scatter body o
hook

give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
gbas gbos
oh lord, oh lord woah woah woah

give dem ginger
bellami fun wa ni ginger
give dem ginger
give dem

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...