lirik lagu matter – dr. zed
aye! aye!!
dr. zed,mofizzay babe
yeah,oooh
baby girl this your matter,this your matter
i no go lie e dey ginger me,say e dey ginger me
i fit die for your matter,i fit die for your matter
i go drop anything that you want me to
o maka ego?
ihe di nma rie m’ego,ihe di nma rie m’ego
o maka ego?
ihe di nma rie m’ego,ihe di nma rie m’ego
girl you see what you do to me,me i no fit control am
girl you dey scatter my head,you dey mess with my mind
i nеver see this kind of combo,you dey make mе shout “oh no”
baby biko*biko igbukwa mu o! ebenebe jumbo
money no go cause wahala,anything you need make you holla
no dey look uche face,my lady, my baby you dey ginger me!
baby girl this your matter,this your matter
i no go lie e dey ginger me,say e dey ginger me
i fit die for your matter,i fit die for your matter
i go drop anything that you want me to
o maka ego?
ihe di nma rie m’ego,ihe di nma rie m’ego
o maka ego?
ihe di nma rie m’ego,ihe di nma rie m’ego
i love the way you face is,i love the way you face is
when you wake in the morning
scotch and cannabis,scotch and cannabis
cannot match with the way that i’m feeling
for you, for you babe,baby how can i open your eyes and make you see that
say you dey ginger me! baby girl you dey ginger me! ginger me bae!
baby girl this your matter,this your matter
i no go lie e dey ginger me,say e dey ginger me
i fit die for your matter,i fit die for your matter
i go drop anything that you want me to
o maka ego?
ihe di nma rie m’ego,ihe di nma rie m’ego
o maka ego?
ihe di nma rie m’ego,ihe di nma rie m’ego
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu culture kultur › lirik lagu no surrender (assemblage 23 remix) – culture kultür
- kumpulan lirik lagu g perico › lirik lagu 5 freeway – g perico
- kumpulan lirik lagu niilex › lirik lagu again – niilex
- kumpulan lirik lagu teresa parodi › lirik lagu la vida es bella – teresa parodi
- kumpulan lirik lagu shadow isaiah › lirik lagu empyreal – shadow isaiah
- kumpulan lirik lagu betty wright › lirik lagu what are you going to do with it (7″ version) – betty wright
- kumpulan lirik lagu sxmon › lirik lagu биг бой (big boy) – sxmon
- kumpulan lirik lagu vintastic › lirik lagu not dababy – remasterd (feat. fax) – vintastic
- kumpulan lirik lagu javiere inniss › lirik lagu tonight – javiere inniss
- kumpulan lirik lagu an1mala › lirik lagu 7/11 “ya viene llegando” – an1mala