lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu onuku remix – dr. zed

Loading...

yeah dr. zed bigger boy senior maintain
zabaraba zabaraba (eh!)zabaraba

onuku i ma n’ibu onuku
onuku i bu onuku
onuku i ma n’ibu onuku
onuku i bu onuku

just the other day me and my guy we go clubbing
see as the girls dem a fronting
i’m taking my time and i’m snubbing
my guy starts to rush in
one bad gal she dey dribble
saliva for mouth go dey dribble
i’m taking my time to be single
my guy starts to mingle
nne were nwayo leave this my guy make e comot for door
guy shebi i been tell you make you leave am
you no gree am you wan blow am
god have mercy the way she dey dribble pass mercy (mercy)
god have mеrcy save me from this controversy
(chai ehеhee)

she chop your money
telling you say you go rock body chai!
now she don leave you run and call you onuku eh!
when you dey spend money
shebi na you she dey call you honey chai!
she don leave you run and call you onuku
onuku i ma n’ibu onuku
onuku i bu onuku
onuku i ma n’ibu onuku
onuku i bu onuku

odigonu k’ogadi
ha micha gi ifutunu k’osi adi
rapu nwa isi’m without her imandi
now ibegonu ka nwayi ajadi
odika imaro ndia, ndia micha gi
ikponwuo ka azu scumbia
nwanne true love aburo for ndia
inwero idea n’ife n’egbu n’ato ka beer
i’n’eme nu onuku*onuku nwatakili mia gi
dotia gi k’akwukwu…
heh! bigger boy senior

she chop your money
telling you say you go rock body chai!
now she don leave you run and call you onuku eh!
when you dey spend money
shebi na you she dey call you honey chai!
she don leave you run and call you onuku

onuku i ma n’ibu onuku
onuku i bu onuku
onuku i ma n’ibu onuku
onuku i bu onuku

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...