lirik lagu mabel – dremo
ayaya!
give me sp*ce make i no k!ll person
on top your matter, shekpe
baby girl am all up in your business
i no go rock you taya
i say mabel, mabel
your head e dey there, e dey there
oh i say mabel, mabel
your head e dey there (e dey there)
i wanna wake up with me girl in the morning light
i make her breakfast in bed make she feel alright
today you no go do anything
’cause anything you want i go do
anything you talk i go do
because baby girl you too much is a problem
i know her backside is a problem
but guy if you look her too much is a problem
i be mathematician wey go solve the matter
give me sp*ce make i no k!ll person
on top your matter
baby girl am all up in your business
i no go rock you taya
i say mabel, mabel
your head e dey there, e dey there
oh i say mabel, mabel
your head e dey there (e dey there)
am a new man hallelujah
all my bad habits i go throw away
slay slay mamas make them go away
make them no dey come where my woman dey
shey shey ko si oga ade
make make them pack well, valle
this one na my wifey, gbagbe
make them, make them cool down, charlie
baby you too much is a problem
i know her backside is a problem
but guy if you look her too much is a problem
i be mathematician wey go solve the matter
oh baby girl, i want your loving tonight (tonight)
oh baby girl, i want your loving all night
all night, all night
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu johniepee › lirik lagu skin deep – johniepee
- kumpulan lirik lagu akhenaton › lirik lagu ma tête tourne – akhenaton
- kumpulan lirik lagu tea › lirik lagu back again – tea
- kumpulan lirik lagu pearl jam › lirik lagu hail hail – live in katowice, poland, 16-june-2000 – pearl jam
- kumpulan lirik lagu i61 › lirik lagu лесная песня (forest song) / bonus – i61
- kumpulan lirik lagu nafets › lirik lagu dojo (feat. yzal the praxis) – nafets
- kumpulan lirik lagu lil l3assa › lirik lagu please don’t call me – lil l3assa
- kumpulan lirik lagu locke mc › lirik lagu valeu a pena? – locke mc
- kumpulan lirik lagu pih › lirik lagu złe wiadomości – pih
- kumpulan lirik lagu jm › lirik lagu freestyle #ctat – jm